@success_gadgets: #chargeriphone #fixit #phonerepair

SUCCESS GADGETS
SUCCESS GADGETS
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 09:13:39 GMT
19576
1505
72
68

Music

Download

Comments

akinboadesegun
Segzy :
me wey be phone engineer sef I dey manage my 11promax charging port more than a year now na only one side dey support charging , e too cost and if person get flex wey no be original e fit dey on dey off
2026-11-07 21:32:39
0
masterbhe_world
Masterbhe_world :
I can never do this not because I can't but since the part is available na replacement sharp
2026-10-31 05:20:01
16
ayinlaomowurasgrandson1
ayinlaomowurasgrandson1 :
But how much dem Dey sell complete flex Untop this stress
2026-10-31 18:49:42
6
olatech303
Ølätech :
I tell customers 46k nah charging flex for 11pm he tell me he no pass 10k I tell ham make he go buy ham I go collect 10k workmanship he reach there dem call ham 40k he rush call me make I follow them talk naso I hang up
2026-11-07 13:36:06
2
im_opy
Opy :
What if the flex cut and mouth piece no dey work😂
2026-10-30 16:42:44
7
to_pawo
PAWO DCT🫥 :
When you go show repair of earpieces video
2026-10-30 10:53:58
4
kwesi_kimpiski
frank.. :
what's the name of that drilling machine.. and where do I get jt
2026-10-31 06:57:20
0
emperor3284
Emperor 🇩🇪🤟 :
lol is like engineers for this cs no dey live for Lagos .cus na 3500 them dey sale am here
2026-11-01 19:12:28
0
king_solomon091
king_solomon091 :
I can only do this for you on 11 pro max .. most expensive charging flex of iPhone
2026-11-03 18:27:19
1
waploger
Gideon :
The last time I try this thing mic no later talk 😂😂😂😂😂
2026-10-31 01:32:50
1
oluwadgadgets
OLUWA D GADGETS/TECH 📱📲💻🖥️ :
That port na 35-40k because of the icu
2026-11-01 15:39:00
1
born_aries0
Born Aries ♈ :
where you for buy the port?
2026-10-30 12:46:59
2
akeemzy207
Erenyeager :
nha so I say no be screen I won buy oo I shock 😂😂
2026-10-30 21:11:16
1
iphonelordz
iPhoneLordz :
Yea this is cool , evn d mics etc
2026-11-01 12:01:48
0
mobilegadgetclinic1
M.G.C :
iphone 11pro and 11pro max are crazily expensive
2026-10-31 08:26:37
0
marveltech0
Marvel Tech :
see stress 🤣 u and who wan do dis work
2026-10-30 18:45:52
0
milikie_
MILIKIE :
hmm nice
2026-10-30 17:59:53
0
dollamide
DOLLAMIDEⓂ️ :
thanks
2026-10-30 19:20:08
0
snowboylegend
sñøw❄️ bõy👿 lëgëñd🐦‍🔥 :
well said brother
2026-10-30 14:49:40
0
williamsbigbase
Williams Ogbeide :
I don learn work finish for your page, na to open store remain 😂😂😂
2026-11-02 07:04:46
1
sannibabatunde1
jelly🤪🧁💞 :
Update for my work
2026-11-01 15:01:12
1
dandgreat01
dandgreat01 :
11pm and 11p very anyhow phone
2026-11-01 19:26:20
1
milikie_
MILIKIE :
me myself hear price I no know wetin I wan tell customer
2026-10-30 18:00:19
0
realdelight32
RealDelight™ :
iPhone 11 Pro Max wen the flex cost and e nor even Dey available like that. If you see some e nor Dey get that down panel and who won risk that transfer
2026-11-03 21:03:37
1
mperor314
£mperor 🧃 :
how much e go cost for 11 pro charging ic.
2026-11-04 06:19:36
0
To see more videos from user @success_gadgets, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About