@mr_ksbt: @Lek Syd

Mr_K 🪵
Mr_K 🪵
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 10:00:55 GMT
56220
17620
67
5134

Music

Download

Comments

promzy24_
PROMZ¥ .🪖 :
una go guide dey post quote
2026-10-30 17:12:19
81
callmemafia5
𝙼𝕒𝓇𝐯ℯ𝙡 🫩👾 :
Bro I believe in my self like mad
2026-10-31 02:56:01
1
haybeestar2
HAYBEESTAR🧌 :
I Dey try buh nothing to show 😭🅿️
2026-10-30 22:55:57
1
i_am_solent
SOLENT-🤜🤛 :
Guy I Dey fear anyhow but e go be ❤️
2026-10-31 02:54:59
1
cantbelieve23
Ab monie :
Me wey no believe again
2026-10-31 04:06:14
1
ayinde_kush
ayinde_kush :
Hope still Dey 💯
2026-10-30 10:03:09
66
ablecoach63
🍀🥶ABLE💫COACH✨ :
I go run am too🙏 this new month
2026-10-31 05:32:00
1
kristen.brannen
Kristen Brannen :
Who Dey see money collect this period suppose Dey thank God, I never see shishi collect for 5months now , I don lean finish. 6k wey my mama send gimme this week self don finish I don use am settle gbese wey I Dey owe ,now even 200 naira no Dey my OPay like this😞🤦
2026-10-30 21:58:39
6
sirlaw01
sirlaw🌟🩶 :
Saw your car at Mariam today 🥹🔥
2026-10-31 00:43:41
1
paulino_dinero
𝐏𝐚𝐮𝐥𝐢𝐧𝐨🖤🎩🧟 :
money will still come, just don't die
2026-10-30 10:14:09
42
better.version50
Better Version :
year don end. next year i go continue
2026-10-30 12:08:29
6
bunker0548
bunker🥀 :
I believe in myself die🙂‍↔️
2026-10-31 08:31:32
7
postwattuwant
𝗘𝗫𝗟𝗘𝗬★ :
Best content ever
2026-10-30 15:22:52
3
kellysuccessfully0
🗺️🌏YӨЦПG👽 :
Active 💯✌️
2026-10-30 18:39:29
4
boy.of.mercy
ABRAHAM🪖 :
yes oh bro 🔥🔥🔥
2026-10-30 10:08:00
4
vgh0sty
vgh0sty :
Waiting for u to post the Benz 🎉🎊
2026-10-30 11:55:49
3
s.o.c_167
乂 N Y 乂 :
True
2026-10-30 10:03:12
3
alfred09016
ALFRED🫆 :
I believe in myself die
2026-10-30 20:30:12
9
nturbrr
￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴￴￴￴￴￴￴￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴ :
2026-10-30 21:30:57
1
soul_1902
lost 💔 :
I swear
2026-10-30 10:05:56
3
hhfaisal362
Hh Faisal :
Omo
2026-10-30 11:07:53
2
___ur_boy_nuel___
ᏁᏬᏋᏝ📚📈 :
Fr man
2026-10-30 10:22:01
2
wonderfxoffi
Wonderfx 🗹 :
HOPE STILL DEY
2026-10-30 18:33:34
3
hushman04
HUSH MAN 🥷🏾 :
Me wey nearly give up as per tmr na my birthday nah once I buckle up before I see Ham btc fall out 😁❤️
2026-10-30 10:53:51
4
To see more videos from user @mr_ksbt, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About