I swear bro mufasa u make sense
if no bi juju some off us for no see 5k duss
2026-10-31 06:27:24
0
𝐄𝐃𝐃𝐘 𝐁𝐈𝐋𝐋𝐒 🍁 :
na juju de help Nigerians sef
2026-10-30 23:31:53
167
Annabelle :
north Korean government have boys that hack for the entire country and from there they do there monthly country budget
2026-10-30 21:28:24
79
shadow135 :
Nigeria dey try brother, Nigeria wey defrauded Donald Trump ✌
2026-10-30 23:31:57
45
Digital Dreams :
Na show off kill Nigeria, we no nothing
2026-10-31 03:02:18
37
Wurldwide Fx :
Their own na to display the impersonation online, Video call Ads and how to create Facebook 😂
2026-10-31 06:25:22
0
azeezkola3 :
See China and Russia are both grandfather in Hacking
2026-10-31 06:25:50
1
Young B 💫 🌱 :
na we make noise pass
2026-10-30 23:08:19
26
sammy ojukwu :
Asians are the No. 1
2026-10-30 18:17:44
69
SLIM DADDY ⚡️Gadget 📲☎️ :
Nah noise Dey get
2026-10-31 06:08:52
0
_Brightcool1 :
Oga no underrate Nigeria boys oo
2026-10-30 22:16:56
18
Official _Gistmetv :
you Sabi who dem dey call hush puppy?
2026-10-31 02:17:23
7
John Charles :
Hosh popi is from where
2026-10-31 05:22:03
3
bigchaze :
Fear North Korea 🇰🇵 and India 🇮🇳 😂
2026-10-30 23:03:27
29
EZE :
bro guys are not smiling Koreans and Japanese even China are not playing +Russian
2026-10-30 21:57:07
14
' :
una dey underate Nigerians oo 😂😂
2026-10-31 00:13:20
3
God Abeg :
Na why I just vex for fbi na for boyz body una Dey get power for small small boys you Dey flex muscles see Lazarous hackers and Russia Hackers even Bangladesh and Pakistan hackers self dem no dey disturb dem the way dem Dey disturb Gh and 9ja 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 abegiiiiiiii
2026-10-31 01:11:50
3
Habakos13-12 :
Russia you said it all
2026-10-30 23:38:22
8
Capryson :
And Russians bro
2026-10-30 21:50:51
6
JAY SPIIKE :
Like 20M$ in 20 minutes omo burst my head ooo
2026-10-31 04:40:47
0
LAUNDRY SERVICE IN ASABA [WNV] :
Say what you know my brother.
2026-10-31 06:11:59
0
baba___nla Motors :
Pakistan,India,North Korean most Asia countries bro 😩
2026-10-31 05:39:18
4
𝓓𝓕𝓦 𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻🦍🖤 :
All those Asia boys no underrated dem oh
2026-10-31 05:47:00
3
OSARODION EDDIE :
Na waiting u see u know
2026-10-31 00:29:11
1
To see more videos from user @mufasa_btb1, please go to the Tikwm
homepage.