She go dey talk sey she no stubborn when she dey with her mama..how come I con Dey frustrate herโฆno be wetin she do she gain..? My mama too dey lie shooo.๐น๐น๐น๐น
2026-11-01 11:01:19
2
MIZ VICTOR :
Na they she go tell u say I nor kill my mama so u nor fit kill me ๐
2026-10-31 20:57:50
1
OYIN ๐ :
my mama never tell me ooo
nha my grandma ๐๐๐๐
2026-11-01 10:54:03
1
Thelma๐ซฆ๐ธ :
You think ya doing me๐๐
2026-10-30 18:22:32
255
charity :
she go even say thank God say i be gal ๐๐๐