@heissavacion: This country no funny keh 😂🤣 #fyp #blowthisup #ratelmovement #vdm #nigeria

Savacion
Savacion
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 13:44:35 GMT
2133
121
64
1

Music

Download

Comments

engnrben
Engr Ben :
so all of una don believe now say VDM na una god on earth abi? una go learn new things 😂😂
2026-11-02 14:16:59
0
.slim.reaper
SlimReaper :
Your own govt removed dem selves from National Grid….. what hope is left???
2026-11-02 18:09:58
0
liam_brown48
Liam :
U no dey use ur platform take dey fight government na only one person dem put for there make he dey fight government?
2026-11-01 17:12:22
3
humblekingmichelle
humble king michelle :
them forbid you to fight for us
2026-11-02 11:46:03
0
rankilee1
ⓈⓊⒸⒸⒺⓈⓈ✷ :
omo some times I de shame for una where be senior bros if you be my brother shame go hold me because of this your talk abi you de forget say na your fellow man if you think say him no de try then continue from where him stop tell me shey solar stop am from fighting against corruption
2026-10-31 05:31:30
11
osaretin223
osaretin🍭🍭🍭🍭 :
you start from where him stop
2026-11-02 20:25:20
1
wealthway071
FLOKI ARMSTRONG ⚓🌙 :
lol am some mumu people dey clap hand for hm forgetting his out for his family 😂😂
2026-11-01 17:36:46
1
carter.yoon
Carter yoon :
are you not a Nigerian why can't you continue from where he stops and fight the government
2026-11-02 02:10:40
3
jtinted
Big t :
so na vdm go do everything for una.una no serious for this country.
2026-10-31 19:35:46
3
changechannel291221
change channel 🦴👀👀👁 :
Bro 😂😂😂😅🤣🤣 u dey vex for ur follow man 😂😂😅😅🤣🤣 Omoh nah Nigeria 🇳🇬 don go oooo ,why you no start ur own
2026-10-31 17:32:18
2
nekky61
Linda Anthony :
Continue frm where e stop🤣
2026-10-30 22:51:58
2
ibefavour04
ibefavour04 :
😂😂how dem talk dis tin sef ,a word is enough for the wise gbam
2026-10-31 20:02:51
0
bigst_smile30
BiGST_$mile :
I tire ooo
2026-10-30 16:10:35
1
fun_house_and_laughter
Fun House :
Continue from wey e stop
2026-11-01 12:16:32
1
karmaleon07
karma :
Oga u Dey think so? Just because gehgeh talk. Una just agree with am without thinking about it properly.
2026-10-30 21:02:57
1
frankly9653
Insane🥷 :
Plz kindly continue the fight for us
2026-11-01 06:01:14
0
osas.young6
Osas Young :
You go cry tire 😂😂😂
2026-11-02 13:20:26
0
tric_ky_z
Trickyz :
fight for us cause ona no ready ona de wait for vdm to come save ona
2026-11-01 10:08:43
0
virgin408
Virgin408 :
Which day you see am
2026-10-31 02:34:27
0
eltemper
EL Temper :
U wan trend too ??? 😂😂😂
2026-11-02 22:34:13
0
To see more videos from user @heissavacion, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About