@bigtamara001: Opinions needed😂😭

🎀BIG_TAM001🎀
🎀BIG_TAM001🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 14:38:13 GMT
5291
546
25
26

Music

Download

Comments

ladyjsignature
ladyjsignature :
Tell am say you dey come my house
2026-10-30 16:43:44
1
nikkiapril10
Hi NIKKI🧌💆‍♀️ :
Tell him I invited you to my grandpa burial sharpppp
2026-10-30 19:27:17
3
handmadefootwearalimosho
UGOUBA :
Tell your papa say you dey go represent UGOUBA internationally✨😎
2026-10-30 18:52:54
1
oyinlola_joy
🫧Oyinlola🫧 :
Omo i dey go redemption camp😂😂
2026-10-30 17:33:16
1
adaugo401
💞ADAUGO 💞 :
“Where ah wan tell my brothers say I dey go abegi 😂😂”
2026-10-30 18:25:13
1
big_mammie111
MAMMIE 💕 :
Tell ham say u Dey among people wey Dey pick as comment say u wan go church something outs 😂
2026-10-30 18:17:48
1
ogheneyorepraise
Everythingbypraise :
Tell am say you Dey come my fake marriage 😂
2026-10-30 19:19:48
1
lateefahz
Everything_teefah :
Dey go the vacation, we go cook one lamba for him ma worry
2026-10-30 19:22:31
1
flawless_emporium
Flawless Emporium :
Na to block them till I come back oooo😂😂 no time abeg
2026-10-30 18:11:05
1
chocolatebunny165
Guinea fowl vendor in akungba :
I no even get papa agsin
2026-10-30 18:48:12
1
buyme.abirkin
Bibi.birkin :
I Dey go prayer mountain 😂
2026-10-30 17:06:16
1
uyaimma234
C💕. :
Omo na church program oo
2026-10-30 18:08:17
1
To see more videos from user @bigtamara001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About