@chukwuma1276: If your best no fit buy you Benz, do juju😂😂😂 #gehgeh #chukwuma

CHUKWUMA
CHUKWUMA
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 18:14:04 GMT
108758
16440
281
3510

Music

Download

Comments

reality.statement
𝔥𝔞𝔩𝔦𝔪𝔲𝔩𝔩𝔞𝔥 :
Una go think say na content
2026-10-30 19:26:44
1472
olivajuie
Olivia Julie :
geh geh dey used style do juju
2026-10-30 19:29:45
451
david.mone1
David money 💲💵 :
no wonder if geh geh dey talk e dey sweet us
2026-10-30 20:04:15
109
carabali_1402
Isah 😎🫆 :
When Fatan never come out waiting River be dey drink? abi nah me dey overthink?
2026-10-30 19:22:51
230
evarest345
Evarest :
chukwuma so your evil has started again
2026-10-30 19:34:34
242
be_alone40
💔.....! :
I don’t know your mom but I wish her long life
2026-10-30 20:43:04
46
hypeman.eminimor
Hype with eminimor 🫂❤️ :
chukuma you again
2026-10-30 19:01:44
154
lovetothelegend
🪖 :
Chukwuma your evil Atrocities wey dem banish you, you don still come again 😂😂
2026-10-30 20:30:53
34
nwachinamereonyedika989
Onyedika🦢 :
chukwuma you don come again
2026-10-30 18:44:44
63
fati0890685
minister of enjoyment :
This one no be content oo if you know you know
2026-10-30 19:45:48
28
akilapz_topg
Abdul_Gafar🎯🔝🦅 :
Me laughing with my Ebu rn 😂😂
2026-10-30 20:34:10
1
tooeasty2
Pluto Fundz🥶 :
Some of us now will be thinking this is content 😌
2026-10-30 19:43:17
23
cruise.money78
cruise money :
E clear
2026-10-30 20:30:02
1
paloskii.6
Sp :
wetin una dey always find for this river...?
2026-10-30 20:33:41
1
4199kelvin2
Ķèłvin Ðč🥤🧃🇺🇸🇷🇴 :
No be by content again 💔
2026-10-30 20:21:08
1
real_tochi1
†øçhî🦦 :
make una show me way na 😢
2026-10-30 20:18:10
9
og.clinton1
OG Clinton :
na God go bless you for me
2026-10-30 20:33:23
3
engr.goke
Goke :
I pray to God e no work, I do juju e no work wetin make I do ?
2026-10-30 20:19:29
1
amogomidelive1
Am Ogomide 👽💂 :
Later he go lie say na Ai 😏😹
2026-10-30 20:29:04
6
smg.lord1
❤️‍🩹 :
so nah you be this chukwuma wah geh geh the always call 😂
2026-10-30 20:10:26
15
oposkimedia1
𝕆𝕡𝕠𝕤𝕜𝕚 𝕄𝕖𝕕𝕚𝕒 ✪ :
Nigeria 🇳🇬 government needs to arrest you guys for polluting the water 💦 Ah😳
2026-10-30 19:31:14
8
grea_brilly
Great brilly :
The Fanta for vdm video
2026-10-30 19:17:10
21
calebsimon6
Kelly :
there are things that man can do, and there are things that juju can do, but there are things that only God can do
2026-10-30 20:18:29
6
jung1725
Simple$ :
make money enter my hand first me and God matter don end
2026-10-30 20:00:49
7
mohammadfx1
ᴀʙᴏᴋɪ ɪɴᴅɪᴀ 🇮🇳 حصلت على الما :
We all are buying from Blord right ?
2026-10-30 20:16:39
19
To see more videos from user @chukwuma1276, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About