Next life I go still be woman, I nor fit provide for anybody
2026-10-31 08:41:48
3209
Unique Bella :
u see say men know weytin dem dey do??
2026-10-31 09:58:16
850
PEACE😌❤️🩹 :
Men actually know all this things I swrs
2026-10-30 21:27:26
3116
diamond scholsar :
that is why you have to respect woman okay 🧏🧎
2026-11-01 03:02:24
0
Sugah_lily :
Una even wan come back…. Make nobody born me o
2026-10-31 07:07:32
899
HairbyRukky :
My next life I go still come as woman o. No be me police go ddy worry all the time 😂and I no fit give person my money o
2026-11-01 02:44:40
0
BIG JOY :
I go come as woman again
2026-11-01 02:26:11
0
Dove 🕊️ Vine 👸 :
Next life make nobody born me again talk less of to be a woman….. I wan be Angel for Heaven make I dey fly up and down biko… I no get stress for this world!
2026-11-01 00:22:06
0
Valentina 🥀💫🤍 :
Omo for next life nah angel I wan do oo make no body born me
2026-11-01 02:06:36
0
kiddies wears vendor in aba :
next life I go come as a bird😂 make I dey fly dey watch una
2026-10-30 21:20:12
693
oryeezha :
Omoh woman all the way ooo I no fit Dey beg person for attention and I no get money give anybody
2026-10-31 13:35:57
0
sir kobe 💯⛹️ :
Me no just wan come again self I wan be angel Gabriel 😂💔
2026-10-31 01:03:38
35
Sylva🤍✨ :
I no wan come again abeg
2026-10-30 23:04:58
351
everything by fb🍽️🍹🧥👔 :
una see wetin this people de talk😢😢
2026-10-31 05:51:17
524
_favouritedera :
Hormonal reaction keh 🥰🥰🥰🥰
2026-10-30 20:06:09
586
BRIGHT 🎀 VIKKY 🎀 :
no talk lik dat God fit surprises you 😂😂😂😂
2026-10-30 19:36:48
98
winnyAura💥💫🌪☀️ :
wonderful ladies hope you get the msg
2026-10-30 19:59:25
159
tehmmy1 #sassy :
I will love to still come as a woman but a very beautiful and wealthy woman who has everything she deserves 😁🥰
2026-10-31 04:13:21
254
OWOHOR 🌻🤎 :
Men know wetin dem de do , any man wey u date wey do rubbish Omo leave am ooo😒, build ur life and be better for yourself
2026-10-31 08:12:33
12
livingwithpat2 :
I want to be a man in my next life too aside providing watin man Dey do?😂
2026-10-31 12:37:32
5
Lilly ❥ :
You see that men know what they’re doing?
2026-10-31 09:29:02
46
❥დⓂ️ICHEALএ❦♡ :
That one small, so make I cm Dey think like fowl. 😅
2026-10-31 06:24:51
57
Thianah🖤🦋 :
I no fit be man o,no be me one gal go ask what have you done for me😅
2026-10-31 10:42:49
7
Gracelifestyle💕 :
I go come as woman but for us not this Nigeria again never
2026-10-31 10:19:51
40
IVY :
Hope you can hear what the men are saying?
2026-10-30 20:07:31
84
To see more videos from user @sonofman047, please go to the Tikwm
homepage.