@ogpouaktm8j: Go far#sadvibes🥀💔

TRUST OG👹💕
TRUST OG👹💕
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 19:36:51 GMT
10436
1830
32
503

Music

Download

Comments

lostsoul2423
𝖑𝖔𝖘𝖙.𝖘𝖔𝖚𝖑🫩💔 :
Who Dey see money collect this period suppose Dey thank God, I never see shishi collect for 5months now , I don lean finish. 6k wey my mama send gimme this week self don finish I don use am settle gbese wey I Dey owe ,now even 200 naira no Dey my OPay like this😞🤦
2026-10-30 21:53:33
32
don1wizzy
Wisdom donj nyekachi :
me why dey buy phone for people them dey yenk me 😭 for 200n way I beg make I use do midnight sub 😭😭
2026-10-31 08:33:14
1
albert.frequent
🧣youngest in charge 💰🦅 :
Na normal thing
2026-10-30 21:07:37
0
henry_s483
Lost soul 💔🤍 :
I no fit reject 10$ sef 😅 💔 nah me know wetin my eye see
2026-10-30 22:38:08
8
bigstylish2005
Big stylish🇻🇳🇳🇬 :
Me way reject $7k last year because I guide then when I broke I regret why I rejected the money
2026-10-31 16:19:02
3
bendictdgaf
B e r r i ❤️🦇 :
I do am before 💔🫩but Omo 😂😭e ruff now
2026-10-30 23:35:19
2
jay_gotpaid1
Gotpaid🇧🇷🇬🇧💸 :
omorr very tight setting
2026-10-30 21:59:34
3
wizzy20k
W I S D O M 𝕏 :
Omo 💔
2026-10-30 21:28:39
0
monex393
Líl Møñèx💰🍁 :
Aswr
2026-10-30 20:29:29
0
mhal___tyty505
[MH🅰️L_____TYTY] :
2026-10-31 03:19:06
0
emydonny
🌾 :
2026-10-30 21:05:58
0
samsong_dcs
IRE :
I no go reject even 10$
2026-10-30 21:34:33
1
giveyourlovetome1
Dennis :
collect $5 if at all
2026-10-30 21:46:50
1
daniel401k0
𝙈𝙧 𝒥𝒜𝒴 🛍️ :
Na before I dey reject money,guy if cl get 5$ now,I go find way collect am
2026-10-30 21:53:35
0
nonchalantpluto
ℙ𝕃𝕌𝕋𝕆🦍💚 :
Come Dey vex for the cl🙂‍↔️🤬
2026-10-31 01:45:54
0
nonchalant2397
MALEEK 🇺🇸💸🥇 :
maga guide pass maga nah why man guide pass man fr 🙄
2026-10-30 22:29:23
0
zainu2737
ZAINU :
I never hear from this Werey since 2hour oo omo na like this the hustle b 😭😭🙈
2026-10-30 21:41:01
0
sampson.wisdom3
Sampson 🤦🤦 :
Na normal thing na, Get mind act like you're real and than see wonder's 🤞
2026-10-31 09:44:09
0
paraowpg0g3
MD CHASE 👹 :
❤️❤️❤️
2026-10-31 08:53:37
0
To see more videos from user @ogpouaktm8j, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About