I search bright obase , na dead body tiktok first show me😩😩😩. I hate this
2026-10-30 23:47:41
152
Promiseisfineasf❤️🫶 :
Jesus so nobody Dey look for me, I talk am say laugh way I Dey laugh people go backfire for me😂😂😂
2026-11-01 20:49:53
0
bigdaisy49 :
This was me in primary 6😭 I no love anybody, nobody love me 😩 na so so beat I Dey beat my classmates😭😂
2026-10-31 00:15:38
3227
𝓒𝓱𝓲𝓲.𝔁𝓸 ⭐️🩷 :
Tobiloba u rejected me for my best friend ngozi in basic five!!! Why??? What did she have that I didn’t????😭💔
2026-10-31 07:42:26
3508
Aji Anje :
My own don die 💔
2026-10-31 02:07:48
4967
🩵Фифи74Апри🩵 :
Dear Michael, we got married in Class 2 during P.E. in 2012. I even wore a white gown! It's been 14 years,After I left that school I don't know where you went. Please come sign the divorce papers. This childhood marriage is blocking my Way. 😭😂💔
2026-10-31 05:46:21
1684
Carol🫧💕 :
If everybody begin find their first love; plenty relationships/marriages go scatter😭 abeg make everybody Dey where dem Dey….. no shuffling
2026-10-30 21:20:25
1213
Jasmine 🩶♐️ :
My sister snap my first love show me the werey dey follow masquerade for village 😭😹
2026-10-31 07:15:08
344
𝒔𝒘𝒆𝒆𝒕𝒈𝒊𝒓𝒍𝒐𝒚𝒊𝒏💋🍒 :
And 2 boys fight cause of me 😔for secondary school now I no even get babe😂
2026-11-01 08:03:12
80
Danny🕷 :
so nobody dey find me for this comment section, true true I no be good person from small😭😂😂
2026-10-31 06:49:56
470
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓐𝓼𝓕𝓪𝓿𝓮 :
Na only me no do all this love love thing for secondary school? 😭😂
2026-10-30 21:47:13
362
DOYENNELOOKSIntegratedServices :
This gate you opened for Nigerian youths, people wey nor normal fulll this comment section 😂🤣🤣🤣
2026-10-30 23:04:10
93
S'sfichiers💕🇨🇵✨ :
comment section don scatter 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣😭
2026-11-01 15:01:57
1
Judith Classic wears :
my childhood crush is a man of God and a minister of God,buh he always says he will marry me ,buh na me dey run .
I don't want to marry a man of God
2026-11-01 10:12:54
1
Pamela🎀🩵 :
😂😂😂you people are funny
2026-11-01 10:42:51
1
Riri ✨🎀 :
If I find my secondary school first love I go marry am😂😂😂😭 he wrote me love letter😂
2026-11-01 10:31:01
1
WALKING TROPHY 🐆 :
Nobody fit find me, I be serious dragon 🐉 😂 I dey torment boys!
2026-10-30 21:59:37
14
Kam Kam🍒 :
My first love for primary school na Chibueze but he still day our village I day see am 😂😂
2026-10-30 21:43:50
2119
Gemini ♊️ ❤️ :
Them poison my own nd before he died he told his brother that he wanted to see me but I was so scared to go there cus they have dogs nd my mom doesn’t allow me leave d hux but the next day they told me he was dead ever since then i haven’t healed from it💔
2026-10-31 10:40:08
297
chidiebube400 :
Make una help me find my baby nah 😂🤦♂️
2026-10-31 03:26:30
2058
ARIE Ana 🌸🌹 :
Ohhh now I remember your face my first love I’m here how are you doing
2026-10-30 20:44:38
4573
🎀🍫 Peace :
Scrolling through the comments looking for who’s wondering why the girl’s name sounds like a boy’s own
2026-10-31 05:25:13
195
Justivy :
Unah quick spoil oo
2026-10-30 21:10:35
372
To see more videos from user @chidiebube400, please go to the Tikwm
homepage.