Abegi make una get out make I single my single in peace 😂
2026-10-30 21:56:22
40
loveth blessing :
thunder fire nonchalant man
2026-10-31 08:02:18
0
PCclassic Saloon_tools Lagos. :
if she gives you Joy bro! spend the money
2026-10-30 21:48:52
55
Delight Fragrance 🥰😍 :
l no blame una at all oo na insomnia l blame [Crying][Crying][Crying][Heartwarming]
2026-10-31 01:11:24
6
IFEANYICHUKWU..♌ :
so them da sniff hair now [Tears of joy]
2026-10-30 21:01:38
27
Strong Queen 👑 :
The wig is not fine
2026-10-30 22:45:37
13
diva goddess :
madam try dey show that man face no dey put me for talk abeg
2026-10-30 23:08:37
0
🎀Ms_Verlar🤳 :
On top of my data
2026-10-30 23:00:15
5
Chukwu Ebuka :
Chaiiii
2026-10-31 07:10:31
1
HÂŘŘÝ-BÊŔRY 🌟 :
so many styles that night
2026-10-30 22:00:30
11
Ifeanyichukwu 💔✨ :
See as I jus de here de smile 😂
2026-10-30 21:07:18
9
Makaveli BN :
That night na fire😂
2026-10-30 22:14:17
12
Sømmïê💝 :
Abeg wentin be the scent of wig
2026-10-30 21:25:02
8
Gift_Codm :
Why am I crying 🥲
2026-10-31 02:25:08
0
@GT :
That part are you sleeping over nah she ask oo 😜😜
2026-10-31 07:02:36
2
Tiana♥️ :
na d baby Dy pain me pass 🤣
2026-10-30 22:33:38
4
Chinaka Elechi :
tiktok when I'm single
2026-10-31 05:54:24
2
henryiykoo :
Make two of una no add to my anger this evening o 😏
2026-10-31 03:36:13
1
December 12❤️ :
Guy wey I don plan how to spend my Xmas with don breakup with me. Una Dey here Dey do baby baby up and down 🙄🚶♀️🚶♀️🚶♀️🙄. Kwanyerenu onwe Unu ugwu this morning ooo😥💔
2026-10-31 05:39:06
2
To see more videos from user @dhovvee, please go to the Tikwm
homepage.