apart from boy and girl waiting person fit born again
2026-10-30 20:52:27
19
Cute Amara 🇳🇬🇹🇬❤️ :
One video of me my baby [Red heart]
2026-10-30 21:22:22
1
Grace ❤️ :
That woman go just dey laugh me [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-30 20:46:12
0
✨OMOWUNMI🌺🌚 :
I just dey pity the girl wey go marry my brother in advance sha😩 make una stay away from anything Michael 🙂🙏
2026-10-30 21:12:40
0
Bby_alora🎀 :
Everyday different patterns
2026-10-30 22:16:05
0
Helena kingsoul :
I swear na them go tell you if you finish work or not😂😂😂
2026-10-30 20:51:35
6
Nelo Aaron :
I swear 💔
2026-10-30 22:14:58
0
Onuh Victoria :
Please forgive your best friend she will stop hugging girl 😂 abeg unblock her
2026-10-30 20:50:20
1
Big J🤍 :
Omo I just dy pity my neighbor girlfriend the fact the girl is related to me by tribe and we no each other but he no concern me😏and my neighbor na nice person oo he dy do better shopping for me pikin like mad 😂omo e no easy oo 😂 o
2026-10-30 21:05:06
0
🌸BLOSSOM🌸 :
Na why I dey always greet them if I pass, so atleast one day, dem go open up to me
2026-10-30 20:45:31
3
Special 🩵🦋💦💧 :
I too love you ❤️❤️
2026-10-30 20:41:55
4
AKACHUKWU 💲🧜 :
2026-10-30 20:44:05
3
pretty presh🥰❤️😍 :
no be lie
2026-10-30 21:20:59
1
BIGGIE XX :
2026-10-30 20:42:42
1
H🌹 :
Omo
2026-10-30 22:41:55
0
2wenty__sumtin❤️🥺 :
Just omo😂😂
2026-10-30 20:58:58
0
CHI_BABY😇😘 :
Namesake 💕
2026-10-30 20:55:26
0
🌸𝒲𝒾𝓃𝓃𝒾𝑒'𝓈 𝒫𝒶 🌸 :
2026-10-30 21:05:59
0
⋆ 🎀 almighty♡ small🦋💘 🎀 ⋆ :
I swear 😂😂
2026-10-30 21:36:31
0
🌸 mummy's gurl 🌸✨🌹 :
luxury dey cry
2026-10-30 21:51:21
0
Reena 🦋 :
Aswr oo 😂😂
2026-10-30 22:32:04
0
Bhukhorlar 💦 💎 🧢 💧 :
I swr
2026-10-30 21:53:58
0
To see more videos from user @dinmaharrison, please go to the Tikwm
homepage.