@www.rogers0: See talk o 😂#rogers

ROGERS⭐️
ROGERS⭐️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 31 October 2026 00:45:16 GMT
116589
33416
374
3199

Music

Download

Comments

realemmy008
EMMY👑 :
She remain okpa and Pepsi for me just now 😹😂
2026-10-31 14:26:05
14
_antho.ni
𝐀𝒏𝒕𝒉𝒐𝒏𝒊𝒊𖣘 :
I just chop finish now and I no debit ooo
2026-10-31 09:05:25
637
mmuuggaa18
♛ 𝐌𝐮𝐬𝐭𝐢𝐦𝐨𝐧𝐞𝐲 ♛💸 :
Me wey my mama Dey sell food
2026-10-31 07:23:51
1537
realkelvinx
Eitua :
My mama just remain coke for me
2026-10-31 10:41:25
387
osawunnamen
𝟙𝟟 :
I thief meat from pot the woman bring two extra come my room 😂😂
2026-10-31 11:01:38
94
tal_blakboy
Tal_blakboy 🖤 :
Na my mama been Dey feed me but she actually don die now 🤲🏽😭💔
2026-10-31 06:01:58
490
lonerisbroke
𝔯𝔦𝔠𝔥 𝔩𝔬𝔫𝔢𝔯 👽 :
I Dey wait make she serve me food like this 😂
2026-10-31 09:59:59
136
boibaki66716
BAKI🚀🔥 :
Me on my way to my mom house to eat breakfast , wait till lunch , and carry dinner go house go chop
2026-10-31 07:17:33
180
lester.3x
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Me wey my papa dey cormot me from problem 🤣abeg let me dey with my papa he guide
2026-10-31 09:00:28
45
b_a_s_c_o_
Bas Co :
I just go collect the foodstuffs wah she waybill. 🎉🍾 my super woman 👩 ❤️
2026-10-31 13:16:10
46
youngreece23
🦅𝙔𝙤𝙪𝙣𝙜~𝙍𝙚𝙚𝙘𝙚🚀 :
Una no fit pressure me Ooo even I guide self nah my mama still on still 😂
2026-10-31 08:20:28
33
doubleg669
Double£ G🥶 :
My mama wey go dey worried if I no even finish my food 😂😭
2026-10-31 10:15:22
2
evilsammy06
❔ :
No put me for talk o my mama guide💰 😂😂na my mama food sweet me pass most especially that egusi soup and pounded yam 😂
2026-10-31 06:55:25
83
ibukun0141
. :
Me wey still dey beg for Pepsi with big cup 😂
2026-10-31 13:24:22
1
golden__boy39
Golden🥱 :
Like ehhh na my mama cook carry come school she nor even tell me 😂😂
2026-10-31 03:10:31
110
billions26
$Billions26♍️💨 :
omo eh make my mama no funds me again, una de talk oh😂my mama food way sweet scatter
2026-10-31 12:10:23
2
luchis_creamery
LUCHI’S CREAMERY 😝🌚🩷🌺 :
Me wey my mama get restaurant 😂Two for that matter nah me accountant 😩😭😂
2026-10-31 10:14:46
14
starterxxn
Starter 🦅 :
Na my mama be my own loan app 😹
2026-10-31 08:21:54
12
dfw.krizz
M A Y E G U N 🍂👿 :
me wey dey collect weekly allowance from my papa
2026-10-31 09:10:39
7
_rex________
REX🥷🍁 :
Na she just send 20k just now 😹
2026-10-31 09:14:04
10
chiefchenko
Mr.Cosmilla🌱🧃 :
for Buisness wey I dey sponsor?? I laugh 😂
2026-10-31 09:42:54
11
vherah24
𝓐𝓷𝓭𝓸𝓻𝓵𝓼𝓱𝓲𝔂𝓮🍯😍 :
Abeg no put me for talk😂
2026-10-31 05:17:56
7
bigleno_
我累了😪 :
Yes my own die🙂
2026-10-31 03:10:24
6
To see more videos from user @www.rogers0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About