As I dey get headache since 7 hours , make I no off data sleep again?
2026-10-31 17:02:27
1
Leeyah💞🌸 :
Bcoz I Dey relationship make I no off data again
2026-10-31 10:46:13
635
@pretty Amen :
If your boyfriend Dey the circle your own don spoil be that 😂because na everyday you go Dey try build trust
2026-10-31 06:12:59
1266
gold_official02 :
El Niño off her phone
2026-10-31 11:24:48
408
Gentle🌲🌸🌚 :
Watin go make you off data for 2hrs ? 🥶
2026-10-31 17:06:11
0
Mimi’s jewels :
I don’t even understand, person phone cannot die again?
2026-10-31 11:57:34
160
Classiq_hair :
Nah why once I notice say a boy get too many friends, I no go date am…omoh that relationship go too mess up your mental health, cos dem go dey advice am like mad
2026-10-31 10:31:06
92
Angiedeevah🇳🇬 :
Did he buy her solar inverter???? Make him lay low for now abeg 😂😂😭😭
2026-10-31 09:51:23
118
𝔗𝔞𝔯𝔞𝔰𝔥𝔞✨🌸. :
So me that sleeps anyhow, make I no sleep again??? Una dey fra sha
2026-10-31 13:00:28
69
don paddy :
And this kind settings de sweet when we don warn the guyy about the girl countless times wooo 😂😂😂
2026-10-31 11:05:17
72
༒︎ :
Worst part she come tell am say no light and e buy am like 3 powerbank o 😂
2026-10-31 12:32:47
93
y_c230 :
Light no dey Abi niii oooo
2026-10-31 16:58:50
0
okikieolaa :
Okay e don do
2026-10-31 17:34:18
0
marvel🫢😝🥰 :
Na why I no like guys wey get too many friends...... U go explain tire 😏😂
2026-10-31 14:15:18
6
Jubilee Stone :
wahala
so person no fit sleep early again? 😂
2026-10-31 10:39:23
12
escobarjnr :
Me and Frd’s 😭😂
2026-10-31 17:23:52
0
JEFF_S.O.G🦍🇩🇪🇳🇬🥷 :
Na so I buy two powerbank for her, power bank come de first her phone off na once I rest😂
2026-10-31 13:24:04
7
lily_ventureshair :
Why I no understand again oo is she not allowed to go offline again 😂😂😂 wahala for relationship ooo
2026-10-31 05:38:02
68
Shedrack :
as a guy try get this squad e get why 😂
2026-10-31 15:09:29
12
iam_emmzy :
For my present my guy babe tell am say she want go offline from today Saturday morning till Monday afternoon, she say she go Dey busy all throughout 😂😂😂
2026-10-31 13:52:59
13
Eruke🌻 :
Me way dey intentionally do am make we get argument.. e get as e dey do me for body if everywhere too sweet and well going with no chaos
2026-10-31 10:11:51
18
specia004 :
The friends are the issue 😂
2026-10-31 10:58:59
13
klassiq prince 👑 :
Funny enough I will never argue any excuses you give me I will say okay babe even though I know it’s a lie because na only me know where I keep you 🤣🤣🤣🤣
2026-10-31 13:00:42
8
queen presh :
her phone spoiled, get her a new phone
2026-10-31 05:39:44
26
To see more videos from user @dimmytunes, please go to the Tikwm
homepage.