Na once sleep comot for my eyes I begin tear steps😂
2026-10-31 08:43:07
819
Onyinyechi🦋💓 :
I was so aligned, I've been ill this week,and I was like hallelujah festival will have gone so far, and Mr M and Revelation would have ministered,just for me to log in and they were worshipping,😭😭😭see joyyy...
I dance scatter.
2026-10-31 10:56:08
64
S..🧚♀️🦋🪷 :
Cross over night go loud wetin no good
2026-10-31 11:14:33
118
kristabellabrown :
Na once I wake up from sleep begin tear step
2026-10-31 04:56:44
285
petermercyrobinso :
I was here live and all I can say is my God dis couple took us to another level 🔥🔥🙌
2026-10-31 05:32:53
319
CHUKWUEBUKA🥹❤️ :
Make nobody hold me na me know wetin God do for mee😭
2026-10-31 13:56:45
37
Glorious Babe 🥰🩷 :
Omo November go too sweet 🙏😎
2026-10-31 08:11:11
200
||Prince 👑 Joseph 👨🏾💻🥷🏽 :
Festival never finish edits don come out. Omoooo make Una Dey calm down na. [Tears of joy][Big LOL]
2026-10-31 04:15:43
299
Black-Deby :
I just dey tear steps for my room, guyyyyy🔥🔥🔥
2026-10-31 04:15:20
188
Dominion :
❤️❤️❤️❤️powerful couple
2026-11-01 14:35:34
0
BEST SURPRISE/CAKES IN AUCHI :
I love them soooo much
2026-11-01 14:45:37
0
Omi💕 :
I haven’t seen any gospel singer that beats these two in praises 🥹😩😩❤️
2026-10-31 10:47:45
30
debss.ng :
they made me dance like david danced😭😭😭
2026-10-31 22:24:38
0
ritat :
somebody.shouuuuuutttt pppppoooooowwwwweeerrrr
2026-11-01 14:34:30
0
Chisom :
I can't wait for Experience 2026, they are one of the ministers look for
2026-11-01 14:50:20
1
Realms_Collections :
I danced eh😂😂😂I con Dey feel like say I Dey enter another realm na once I open my eye make I see where I Dey 😂
2026-10-31 11:35:28
77
Francis :
Na dem get transition for music
2026-10-31 07:53:29
89
Miracle 🦋🥰 :
😭😭😭😭😭 abeg them quick close because I reach live by 12:40 I no see anybody 😭😭😭😭
2026-10-31 06:44:12
87
EBUTEX :
November wey go sweet na from October we dey take know
2026-10-31 13:11:56
13
Debbykings💕🦋🦋 :
please are they doing live today
2026-10-31 20:40:16
7
marykira :
Omo God to praised 🤭🤭🤭I can’t wait to testify in that alter next year😭😭💃💃💃💃💃
2026-10-31 06:38:25
43
Nemerem💫💧💙 :
Omo eeeh this month go too favor us ooo
2026-10-31 12:17:35
5
To see more videos from user @worshipperinmetv, please go to the Tikwm
homepage.