Make we no lie.. If person Dey same situation person fit talk anything 😂
2026-10-31 06:23:20
394
Big fish❤️🧜♀️🧜♀️🦋🐍⚓️⚓️ :
Why he’s blaming gogo wetin make him do wen they ask him for money wey him no get😳matta nah u cast ur house address online u expose urself
2026-10-31 07:29:40
133
Mr Olu :
Omo when tiff come my house for night, as them off my gen….i go outside on am back, na so I notice person for my back, as I turn e shoot me the first one I dodge am, e con shoot me the second one I bend down…..Con run give am spear, omo no be small thing ooo them off my gen….i go outside on am back, na so I notice person for my back, as I turn e shoot me the first one I dodge am, e con shoot me the second one I bend down…..Con run give am spear, omo no be small thing ooo
2026-10-31 22:31:59
0
mamatee💕 :
matta nnothing what happened to you by God grace 🙏
2026-10-31 22:29:27
0
Ronke@ashaya :
Matta no vex for gogo I beg
2026-10-31 09:49:27
24
Bamzy Richie Gas venture’s :
E no fit forget
2026-10-31 11:54:06
6
Dorry Tee Badderman 🔥 :
matta no vex for gogo na something wey he no expect[Pray]
2026-10-31 11:03:00
27
CHARLIE🌹 :
MATTA NO GO FORGIVE THIS GUY ANYTIME SOON
2026-10-31 10:37:31
32
MCMVI :
gogo was just scared ni
2026-10-31 09:44:04
21
Riaaa♡ 𓆩♡𓆪💕 :
Gogo ti daran lo Wo matta 😂😂😂😂😂
2026-10-31 08:24:36
42
Sam220 :
Samuel
2026-10-31 03:37:46
48
Adetayo Adeniji :
Nothing do you matta
2026-10-31 11:32:53
7
D2_ :
The guy no wrong now Wollahi and he’s even a family man, Matta just Dey para the man no lie, or Matta no be him boss again
2026-10-31 09:49:21
10
Waheed Olaniyi :
Bagusaa [Red heart][Red heart]
2026-10-31 06:58:44
13
W҉I҉S҉E҈ :
New sound
2026-10-31 08:47:18
10
BIG THOSIN🥳✨🌹 :
😂
2026-10-31 05:24:41
16
singlebo624 :
This moment 😂😂😂
2026-10-31 09:08:20
11
𝓐𝓜𝓥𝓐𝓡𝓘 :
Normal na Matta be the Oga na and without him saying it everyone knows he’s the Oga. Even Matta talk say him no get money and was asked to be calling his friends to help him out. So who do u all expect GOGO to call if no Matta
2026-10-31 09:10:54
15
To see more videos from user @lifeparrottv, please go to the Tikwm
homepage.