But bro the losses are too much na 74 And you have played a lot of match’s 145 matches guy 🤔. You should have stop playing since or maybe 2or3 games a day don’t play too much if you are losses
2026-10-31 19:05:36
0
bigname_chiboy :
Adama traore wey una dey fight to get not even dat good 104 rate
2026-10-31 17:43:25
0
𝕰𝖋𝖔𝖘𝖆 ✞ :
And me still Dey division 3
2026-10-31 10:17:50
20
๓øg〆KLAUZ :
dey rage bait me to break my phone... which one be I go dominate match ally shot bar or keeper point am.. and any shot opponent do na goal.. dah hell
2026-10-31 11:03:06
0
😶🌫️Bl.aq_ :
na after one you go offline... no push your luck😂💔
2026-10-31 18:07:44
1
victor_unfiltered :
I enter 1965 loose till 1800 I was surprised 🙀
2026-10-31 07:43:02
60
Emi Ni Shao Kahn :
Talk to me papa, talk to me directly 😭
2026-10-31 12:35:36
14
:
If I play again make I bend 😂
2026-10-31 14:59:21
22
ope yhe mhe :
Same thing happen to me rn I enter with 1925 I commot with 1840 😢
2026-10-31 07:34:54
0
Mr J :
True talk, if u don’t win that second match leave oooo😂😂😂 The game dey cure depression
2026-10-31 14:30:07
1
Black Larry :
Easy for this side 😅
2026-10-31 15:37:39
10
〽 :
Na here I stop since 2 days ago
2026-10-31 10:32:12
10
Oluwapelumi :
From 2078 I’m back to 1800 I just Dey follow myself talk like a mad man
2026-10-31 15:17:00
5
𝐍𝐔𝐄𝐋 :
Even the first match 😂
2026-10-31 09:15:12
16
D.ORDER¥🎭 :
Hope I’m not disturbing 😂
2026-10-31 15:10:18
1
Kiddos :
una dey loss gon ohh😂😂
2026-10-31 17:46:04
0
Ololade🫶❤️ :
2026-10-31 11:53:50
0
EBUBECHUKWU :
hope im safe
2026-10-31 11:39:49
2
23 :
2026-10-31 09:40:57
0
c.dikee :
Bro from 1929 to 1800 😭
2026-10-31 10:33:30
0
Daybor :
As long as you got good internet Bro it’s skill level or lack of a beast account or both. Get a beast account and train every day, ur wins will far exceed your loses.
2026-10-31 16:17:54
0
𝔾𝕣𝕖𝕒𝕥 ✙ :
omoh as I wan start next match the thing don dey load reach 3mins, I just comot bcos I know say Konami wan cook me for the next match 😭😂
2026-10-31 12:15:59
3
❄️مُصْطَفَى🕶️ :
Never die offline version 🔥🔥
2026-10-31 15:12:54
0
To see more videos from user @konjiourfather, please go to the Tikwm
homepage.