bro I nor see 5k take Barb hair for the past 2 months now
2026-10-31 17:34:35
0
{💔} :
three days after I collect Evan my phone spoil e no work again like them no see am repair 💔
2026-10-31 17:30:18
1
𝕄𝕣. 𝕀𝕓𝕣𝕒𝕙𝕚𝕞 🖤🐐 :
Omo I just pray we all got our smile back again ✌🏿😔☺️
2026-10-31 12:01:51
218
THIS USER IS HEART BROKEN 💔 :
it lack of funds that bring depression 💔
2026-10-31 13:41:59
49
God is great :
Money to go collect power bank sef no de
2026-10-31 18:31:19
4
♍️乃丨Ꮆ 乇ᐯ丨ㄥ🪫 :
E con be like say GOD don forget say he create me 💔
2026-10-31 14:33:32
27
suspectkiddy🪖🫥🚀 :
I lost my spark a long time ago 😩😭🥲
2026-10-31 14:08:03
16
TIMI🏀 :
E go be but e don Dey too much 🤦♂️
2026-10-31 15:02:30
1
:
Like ehh. Me wen dey control 3 works once that time.
2026-10-31 16:27:09
8
马尔蒂普 🏝️ :
Like bro I be came Nonchalant’s all of a sudden 😪💔
2026-10-31 13:09:02
10
Babasay :
I reason am yesterday and said is fine na me do am before wey make am sweet I go still do am again and sweeter. but now am securing the bag and not letting it go again 💪
2026-10-31 13:02:43
8
Emma🥷🖤 :
2026 yenk me but all good😔🫂
2026-10-31 17:40:13
4
𝑺𝒖𝒄𝒄𝒆𝒔𝒔 :
E go pass by
2026-10-31 10:22:49
3
:
Omo wetin do me no be wetin I plan 💔
2026-10-31 14:05:12
7
jEd.noblesse🍀🏌️ :
I too slim to dey think nau😌
2026-10-31 16:25:50
1
Mr_P🪵 :
Things are not changing for the better anymore 💔
2026-10-31 12:24:24
8
💡 :
Not been myself lately
2026-10-31 09:56:29
6
user not found :
bro I nor see 5k take Barb hair for the past 2 months now
2026-10-31 17:34:38
23
Ephraim….💥₉⁹₉ :
🤐💔
2026-10-31 15:42:36
1
𝕾𝖒𝖆𝖗𝖙𝖋𝖝✞ :
E come Belike say I no Dey try
2026-10-31 14:05:26
3
𝙾𝙻𝙰𝚆𝙰𝙻𝙴🖤 :
Like wtf is wrong wih me
2026-10-31 13:20:56
3
Tëmplë 🛕🗳 :
Nothing is working for me anymore 😪 💔
2026-10-31 16:12:33
3
🌺☘️🦜 Bob G 💯 :
Since my mama born me, na this month i think pass 😪💔
2026-10-31 15:22:55
2
ᴜᴘᴅᴀᴛᴇ :
BRO NO BE UR FAULT, WE ARE MANY💔
2026-10-31 16:43:51
0
To see more videos from user @dannysamuel30, please go to the Tikwm
homepage.