make he nor go bring you down oh ... na him be founder of internet 🛜
2026-10-31 10:09:46
252
Sir Owei :
VDM nah greedy confused boy
2026-10-31 09:46:20
187
Sir P :
na VDM open business na Una wan teach am risk and management of business 😂 naija people
2026-10-31 10:15:02
62
BenjaminAni :
This one wan trend
2026-10-31 21:16:13
17
🆒 Prẽsiďø 🩵🔹🌐 :
It’s true cuz the price with people with vdm is thesame
2026-11-02 19:38:08
0
jamesglamour1 :
blord say him own solar 1 person no fit carry am like Vdm own. but inside the video him wey be 1 person carry am give two guys to hold to proof say na two person fit carry. how only him take carry give those guys
2026-10-31 10:41:07
17
Dyhan :
Please take it easy on him
2026-11-02 09:02:38
0
DALOOMYLES :
bros na truth you talk
2026-10-31 11:19:21
44
smartboy :
bro why u dey share free update
2026-11-01 12:41:40
0
Santa 🇳🇬🇨🇦 :
I swear I go join you give am Wahala 😂
2026-11-02 16:23:43
0
mozekingsley :
wisdom talk senior man🫡
2026-11-02 06:53:30
0
Big Chrys :
When you dey live life, na small small, you can’t destroy people’s business only for you to come back to business 🤥 word 💯💪🏻✌🏻 the end part too make sense
2026-10-31 10:00:40
33
Daveken :
vdm say he won help Nigeria. he no won share am for free but he day help Nigerians. 🤣🤣🤣🤣
2026-10-31 14:31:15
8
Eche Big🇻🇳🇻🇳 :
omo boys really wise up this 2026😳
2026-10-31 18:55:11
19
De_Hilarious :
Nigeria go see VDM finish soon 😂😂
2026-10-31 18:52:14
13
king 👑👑 Danico :
Confirm Nigerian
2026-10-31 10:00:39
5
otunba babanla Philips :
Great analysis 😳
2026-11-02 07:59:10
0
Efe wealth :
VDM talk say the price of all this solar are cheap in China 🇨🇳 as he enter solar business.. him price self na die 😂
2026-10-31 17:59:25
8
NAZA🖤✨ :
e no pass like this
u don talk am finish
2026-10-31 10:58:36
10
Rollacoaster Entertainment :
Senior man close to 40 years true words. Since VDM start to dey operate with personal interest no more integrity. He feels he is more 'Right' and 'Righteous' than over 250 million people in Nigeria.
2026-10-31 10:54:09
8
Maxwell :
you talk sense brother
2026-10-31 09:51:37
5
God's favourite :
Fact
2026-10-31 09:32:00
6
jamesshedrack661 :
the guy tell you say na business him won do Abi him won bring business down
make ona live the guy Na
2026-11-02 06:30:51
0
🏝️ BIG SAVAGE 🏝️ :
person use him money start business na Nigerians dey complain 😒
2026-11-01 19:53:27
3
Collinzo Breeze :
That $400 na true?😳
2026-10-31 11:08:58
2
To see more videos from user @skseniorman1, please go to the Tikwm
homepage.