Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@lati_its_verified: SO UNA DAY SLEEP FOR BED #viral #creatorsearchinsight #creatorsearchinsights #fyp @Big shark 🦈 @ThisMan😤 @WiLPROS🔭 @Ayomiayo
LATi🎙️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 31 October 2026 10:44:23 GMT
278046
40589
1227
8004
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.22MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
5.53MB
)
Watermark .mp4 (
2.22MB
)
Music .mp3
Comments
Sharon Bonita🦅🌺 :
My bedsheets na highest one week I dn change am
2026-11-01 17:31:17
0
ADEOLA EMPIRE✂️ :
I only wash if I’m not okay with the odour again
2026-11-01 17:29:44
1
Oloye :
Wait some of una dey sleep?
2026-11-01 10:14:54
3843
folafinejewel :
Una mean say una get bed ? Wow 😂😂
2026-11-01 11:03:15
1603
That guy 💛⚓️ :
Una de sleep for house ?😂
2026-11-01 10:14:30
1140
BESHY_RMD 💯 :
Omo Wetin Dey happen so Una get house 🏠
2026-11-01 14:15:01
606
oprecious_83 :
After 3days if I don’t change it I’ll start having bad dreams,most of you won’t believe.
2026-10-31 14:54:16
990
sarrahhh❤️ :
Una even get bed sef😂😂
2026-10-31 13:23:44
1127
shady_blinkz :
Not my bedsheet looking at me
2026-11-01 12:41:49
235
ree🖤 :
big shark no even wan talk 😭😂
2026-11-01 14:42:11
200
kelilah :
I wash my every week 😂
2026-10-31 12:41:13
402
President first daughter📉📊 :
Me na till my body start to inch me
2026-10-31 15:55:21
565
Nana💕 :
If i no change bedsheet every Saturday rashes go full my face😭😭
2026-10-31 13:33:52
246
🎀Gurl like marvel 🎀🍒💙 :
Na every six months I Dey wash my own 😌😹
2026-10-31 14:42:17
130
++Noskyswaggo++™ :
I swear una dey use 😂😂
2026-11-01 16:45:27
3
QUAVO_MK :
You come mad pass all of them 😂😂
2026-11-01 17:20:08
1
Grace Dollars 💞 :
Nah when the bedsheet color don change and e don Dey too obvious nah I go change am e fit even Dey three months but as I Marry I don😂 change
2026-10-31 16:49:55
35
Emzyri_chie001 :
nah like every 2-3 months I dey wash my own oo 😂😂😂 naso my mama go dey abuse me say I too dirty 😂😂
2026-10-31 17:15:16
17
Classic_femzy✨ :
Three days na teeth??? 😭😂
2026-11-01 17:03:47
9
🌹Vianty🌹 :
Abeg make una no start this trend ooooo😂😂😂😂
2026-10-31 12:40:10
32
𝐃𝐚𝐫𝐤 𝐊𝐞𝐫𝐫𝐲!♡︎❥🌚💕 :
Una dey even sleep for night?😳😂😂
2026-11-01 17:31:10
5
MØLLY💊 :
Una dey wash bedsheets?😭
2026-11-01 15:19:27
206
Big L🦋🦅❤️ :
I change my bedsheets every one week😂which one is 3 days again
2026-10-31 14:24:06
12
Dr. Vee :
3 days is actually ideal…… if you Dey get serious acne, you will understand the advantages of regularly changing to clean sheets
2026-11-01 15:26:32
41
🌹 :
Omo na bush I Dey sleep oh
2026-11-01 10:23:35
12
To see more videos from user @lati_its_verified, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
الفنان محمد عبدالعزيز ابعكره
THESE ARE GREAT (price subject to change) #dealdrop #tiktokmademebuyit #giftsforhim #blackfriday #fyp
Day 19… 🫶❤️ let’s style with me 🤌💅 #trend #viral #fyp #trendyyy
#джин #врек #ислом #шайх #магия
69 forever 🔥#viralvideo #tamaletiktokersofficial🇬🇭 #69fans
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy