I forgave my father . And pray my kids forgive me too if I wrong dem
2026-11-01 02:46:49
0
:
I no fit forgive my father 🥺
2026-10-31 15:24:07
101
Omo monster :
MY BRO NO CAP FOR WETIN THIS MANCHI,
NO MATTER YOU HAVE TO FORGIVE AND TREAT THEM WELL CUZ ONCE YOU Loose THEM ,
YOU CAN NEVER GET THEM BACK ,💯🙏
2026-11-01 03:23:31
0
Jun-ior-Bob 🧃💫 :
We all are fatherless right 💔🥹
2026-10-31 15:58:30
63
MR GO🕊️ :
May our father live long
2026-10-31 18:06:46
0
SCAR :
My papa sef don try
2026-10-31 18:37:32
75
_SAMMY_ :
Na me still go look for am after 24 years and e no reach 6 months he dieeeee leave me 💔
2026-10-31 14:35:33
46
~~_TOXIC ✧ Eśťħêř_~~ :
i rather kpai than to forgive am
2026-10-31 17:39:32
14
hameedyaldiz :
my father my everything
2026-10-31 20:11:01
1
Kachi😔💫 :
Brotherhood are proud of him
2026-10-31 20:32:50
29
kenzy leo :
life don show me the reason why I no fit vex for my papa again bocoz to be a man no easy 💔
2026-10-31 22:03:20
16
zaza..of.. Delta :
I love my father pass anything for this life 🥰
2026-10-31 16:51:03
17
Natty👾 :
never judge a man till you become one
2026-10-31 19:39:45
7
PẼŁŁẼŘ :
Brotherhood is proud of you 🥰
2026-10-31 17:50:44
7
stagediamond 4heartless👿 :
I love my Dad beyond extraordinary
2026-10-31 21:08:22
2
engr echezona🧢 :
omo my father send me ooo
2026-10-31 17:22:56
7
Daddy’s Little Boy 🖤🥀♾️ :
I miss him 🤧🕊️💔
2026-10-31 19:29:47
6
jenny💗💕🌹 :
true talk 😪
2026-10-31 11:46:01
5
ㄒ乇尺尺ㄚ💙🏖️ :
Guy e no get wetin my father go do me wey go make me hate am
2026-10-31 18:37:18
5
SKPARA :
i no fit forgive am ooo no be lie oooo😢😢
2026-10-31 22:38:53
0
꧁༒🧃Muiz🌴༒꧂ :
Ain’t joking with my father ❤️
2026-10-31 21:28:22
2
Bunnymadeit :
My papa kick me comot for house for 2022 say make i leave him house, yesterday he call me say 1st na him birthday o... omoo i just shock, ahh Bunny so your life no later spoil 😅
2026-10-31 18:20:17
2
JOYCE ❤️❤️ :
omo 😩
I still crave for his love even though he wasn't there
2026-10-31 22:43:20
4
To see more videos from user @alinwan_editz, please go to the Tikwm
homepage.