@streamscene90: Smart has left the Apartment he was with Ade. Na once baba weak o. Heartbreak 💔 go far  @SMART BM❤️🚀 @Puller Venz🪖🚀 #smartbm #ade #streamscene90 #foryoupage

StreamScene
StreamScene
Open In TikTok:
Region: US
Saturday 31 October 2026 12:14:27 GMT
255611
38588
323
561

Music

Download

Comments

ojo_trends
FEMALE WEARS VENDOR WARRI🛍️ :
For smart to repeat clothes the matter go far o
2026-10-31 13:50:59
2967
zicomuller2
ÄŸÖMIDË🎭🏅 :
Wetin make smart repeat clothes fit kill Ab Blaq😂
2026-10-31 14:46:52
815
adekorede
ADEKOREDE 😇🥰 :
Person way won use style go carry another girl
2026-10-31 14:53:28
82
nobletgee
Noblet Gee :
Why smart carry Ibrahim food go capetown
2026-10-31 15:02:31
274
ryhanat10
Call me 💦💎Ryhanat 💎🦂 :
Na everytime dem go Cape Town dem Dey fight 😂😂no single cool enjoyment
2026-10-31 13:31:45
776
pelumie123
pelumie123 :
I don watch this movie before Ade go get belle 😁😁
2026-10-31 14:55:13
91
earnyola1
Uncle🩸 :
Omo this thing weak smart oo
2026-10-31 12:49:51
1310
nacky_s
Lasgidi boi 🫶💜 :
Even the song go come make ham worst omo 💔💔
2026-10-31 13:33:52
181
mimi_outlet1
Mimi_Outlet🎀 :
Ibrahim wan finish smart life🤣😂
2026-10-31 14:05:05
75
blairsin83
Blairsin💕🤍✨ :
😂😂😂Na MOTION KING🤍✨put am for pressure🤣
2026-10-31 12:51:40
471
osgmbgpress
OSGMBGPress :
But to be sincere he knows that Ibrahim na her friend for real why issue still de de ?😏
2026-10-31 14:23:02
76
khalifabackupacco
☬𓆩𖤍𝕽𝕬𝕸𝕺𝕹𓆪☬ ✧ 💙 🦂 :
For smart to repeat cloth omo the matter go far 😂
2026-10-31 18:20:26
2
habisolasimple2
Habisola simple :
No really easy for people wey Dey for relationship o 😂💔
2026-10-31 17:08:33
8
prettyella1990
Pretty Ella🔫💨 :
Na every vacation smart Dey leave Ade 🥲
2026-10-31 18:30:09
0
rudypernici1
AYINLA 🖤🇳🇬 :
You carry Ibrahim food go capetown😂😂😂
2026-10-31 18:46:52
0
misire166
misire166 :
New content
2026-10-31 18:11:39
0
favourite_113
Favy🌺❤️ :
omoh ade just dey wicked this innocent boy
2026-10-31 18:26:12
0
lordressfaith1
Lordress Faith :
Omo I know say we de support smart oo but this wan na pure wickedness jesuuuu Ade wicked paaa
2026-10-31 13:30:08
85
akhoredeh
Akorede 🕊🥷🇨🇦 :
everything na plan sha, we sha wan know how e go end
2026-10-31 13:02:43
104
parkerlee01_
Parker Lee❤🔥❤🔥 :
smart is always at fault. I come in peace 😏
2026-10-31 15:10:17
6
_slim__lotto
TIOLUWALASE❤️🥹 :
I feel for him 😂
2026-10-31 12:48:22
46
opegrace01
Ope grace001 :
Thank god say I know be lover boi
2026-10-31 12:56:23
47
To see more videos from user @streamscene90, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About