I grab one last week here say i wan carry am go sell for juju ๐๐๐ e no get wetin the pikin no take beg me , i hold him hand from mission road to Akpakpava road ๐๐๐๐ this pikin cry real tears oo
2026-11-01 05:36:17
272
lowkey Jay๐ :
One almost fall me dat day ๐น๐
2026-11-01 06:49:01
1
sexy cherish ๐ ๐๐ :
all my effort to get Benin boys as friends just fade ๐๐ฅฒ๐๐
2026-10-31 17:59:41
348
๐ :
The song really fit the video๐๐
2026-10-31 19:05:49
1377
S๐๏ธ๐ :
I go just carry am go house make e dy help me wash plate ๐๐
2026-10-31 17:08:25
878
jacanabird_ :
I press knock for one pickin head,d pickin fall inside gutter ๐ญI con dey pity d pickin