I always listen to Igbo men advice, coz na Igbo man I go later marry, if caucasian brothers no come.
2026-11-03 13:18:22
0
Margaret Chioloji :
Wetin u dey talk
2026-11-03 04:45:46
0
evagirl🍭🥰🌹 :
Me after 1 year😂 cos nobody fit use me wait for the right person
2026-10-31 18:56:13
202
𑁍𝒟.is.for.darah ꨄ :
When a igbo man is talking you’ll know 😁
2026-11-02 23:58:21
1
pascaline :
ur videos no the ever make sense to me I swear
2026-11-01 00:40:53
81
Neyes-DOLL clothing line 👗👖 :
See ur nose like pant
2026-11-02 12:20:13
13
jas_mine2.6 :
Now na olamide and d tola be Nigeria problem now una no Dey mind una business
2026-10-31 20:19:16
1
mercy micheal :
you just buy data,buy fuel,on gen,con still on ring light just to yarn okotomiamia.
bro go warm okpa chop.
2026-10-31 17:52:18
54
🎀🦋💞PRESHY💞🥰🩷 🦋 :
Your videos dey vex me guy
2026-11-01 06:34:33
17
user2599243414777 :
so what is your point
2026-10-31 22:06:40
31
WEALTH 💸💸🪙🪙💰💰💎💎 :
Cohabitating kills real commitment sometimes, cux what else is in marriage that he's not getting...
2026-10-31 20:13:33
15
Juicyfruit :
Only God nose their future sha
2026-11-02 17:43:26
1
Damola :
I Married my wife after 3 month 😂 we’re 6 years and still going now bruh 🥰🥰🥰
2026-11-01 00:16:21
9
Regan :
I dated a girl for 5 years she Dey shout marriage but na side chick ways she Dey live
2026-10-31 21:19:13
6
I'mJustAFutbola🤍 :
listen to yourself bros...
you date person for 7years when no be say na medicine you dey study for sch you go like make one guy date your own sister for 7years without any plan of marriage...put yourself for her shoes say if you be girl guy carry you date you for 7 years without any plan of getting married how you go feel .. if the guy later no marry her you sabi how e go affect her negatively
2026-10-31 20:32:44
9
king Vipper :
Then why did you keep her 7 years, don't waste my time and i won't waste your's that's how i treat people, if i see anything i don't like in you and i clearly told you look i don't like this and you don't change ur ways am out.
2026-10-31 20:03:14
12
FavorIte :
Them force the girl to stay?
2026-10-31 17:13:20
11
Angie’s Treat🍰💞 :
Always talking out of point
2026-11-02 16:22:39
1
Zels_fashion :
😂😂😂😂 Wetin him dey talk sef
2026-11-02 16:42:02
2
•L E N C I A🐦🔥 :
Sir , don’t piss me off.
2026-11-01 05:09:47
4
J’s Glammed Nails 💅 :
How can I block it
2026-11-01 08:18:10
2
Mel Gibson :
U are right bro
2026-11-01 07:41:14
1
乇乂卩乇几丂丨ᐯ乇💛🦍 :
Guyyy!! Na only you get sense pass among all of them wey Dey talk about this whole matter… na until you date for that long you’ll understand what’s up.
2026-11-02 17:20:21
1
To see more videos from user @kingsleyubah1, please go to the Tikwm
homepage.