Omo , my own students threatened to kill me and my colleagues 😩
2026-10-31 17:21:29
595
crazy😜fave ❤️ :
My students loved me ehhh ❤️they are always coming to the staff room to call me
2026-10-31 22:46:13
0
Rosie :
Na y I wan be teacher b dx….. I go still go taekwondo class before I start work
2026-10-31 18:38:10
213
Kingsley ngbe Obor :
Na to expel the student
2026-10-31 19:05:58
77
Anna_The beauty Edit💅🏽 :
Dem Dey fear me for here o😂
2026-10-31 18:47:40
90
F🅰️VE💙🧚🏼🦂 :
Na why I kuku ma sort m becuz my frist experience was bad and scary
2026-10-31 18:37:34
36
Spencer 李🪖 :
Na TikTok cause am
2026-10-31 18:03:33
40
aisosa-ble-sin🧜♀️ :
For my secondary school. Teacher son scam us 😂😂😂😂
2026-10-31 17:42:44
61
Donatella Grace :
The student fit don be get issues with the teacher before, or the teacher no Dey act mature with them, because nah to much of laugh Dey bring disrespect and insult from where children Dey this days
2026-10-31 17:56:02
33
Sonic Bem :
do you know how it feels when someone you are older than being your teacher in a class
2026-10-31 19:13:37
16
miracle wrld😪 :
me wey small
for teaching practice
pry 5 student wan take my life
2026-10-31 17:53:24
24
𝑫 :
Me and you know say back in the days dem Dey do wetin pass like this
2026-10-31 19:09:52
5
fcross :
for this generation na small boys and girls dey do teacher..for my Era na old people wey fit born us dey teach us
2026-10-31 21:09:35
2
cocoderma :
thank God for my own pupils i teach ooo
2026-10-31 18:35:31
7
Cen_Trader 🦂 :
Una go dance with them for TikTok finish , how Una wan make the students respect you
2026-10-31 21:58:24
3
Drip💧 :
me wey copper nearly taa'm that year 😂
2026-10-31 19:05:48
6
:
when I b head boy for school I instill fear for the whole school top the point teachers dey use my name threaten students 💔😂😂😂😂
2026-10-31 22:05:13
0
Favourite Tutor 💡 :
Teachers avoid been short ooo😂
2026-10-31 17:53:26
7
berryblast253 :
Abbeg I Dey do my teaching practice
2026-10-31 20:14:01
0
BENNYYO :
during service, despite being big, my student dey toast me🙄🙄🙄 I had to report them. n I nor dey folo them shine teeth ooo
2026-10-31 21:34:53
3
successofagirl :
From pry 1- sss2 they treated me well because in my secondary school I vow not to hurt any student due to what I went through
2026-10-31 18:50:38
1
Rare Gem💎💠🤑 :
Mine was peaceful 😩just finished yesterday
2026-10-31 21:20:36
2
Queen Heeqmah :
Most times they feel like we entered uni immediately after secondary school 😂
guy I don work for four year before I enter school.
2026-10-31 20:56:23
2
Ur Celebrity on categories. :
Na now you go know unserious student
2026-10-31 22:26:56
1
To see more videos from user @officialaigbeerah, please go to the Tikwm
homepage.