e mine go dey 🤣🤣
welcome to Nigeria my country 🤣🤣🤣🤣
2026-11-01 05:31:04
0
emperor Stan Ike :
hmmm this guy leter visit Lagos
2026-11-01 05:45:44
0
AD🐢 :
Nah 9ja go later spoil AI 😂
2026-11-01 00:55:05
24
lauranwani :
"they say you playing inside there" 😆😆😆
2026-11-01 04:51:02
0
Ife God :
Don’t say am running up and down😂
2026-10-31 21:52:21
41
MR_PAIN☠️💀🤑 :
Hope am not disturbing 😂😂
2026-11-01 05:21:04
0
Glyta Fundz :
😁😁😁😁😁 man u wan kill us
2026-11-01 03:38:37
0
Little skin :
Who carry Bruno come ikorodu 😅
2026-10-31 19:55:40
57
Dollar boy 123 :
this una AI won't kill us
2026-10-31 20:18:47
84
Jayme Jane :
Them later bring Bruno come Nigeria to interview lol 🤣
2026-11-01 05:23:16
1
oluwadamilola :
Even in d day of judgement people go denied 🙅 there sin say na Ai
2026-10-31 22:12:15
18
💎💡 Passion 🦅 :
this time around people need to be very careful o,cuz d level wey this Ai of a thing don reach now make person wey no like u no go use Ai do video wey u dey commit crime o cuz u go explain tire.
2026-10-31 23:41:23
2
EzekTech construction LTD :
God no matter what please data must dey my phone
2026-10-31 20:31:08
13
.💔 :
Do you know what to do?"
Zirkzee: "No"
Carrick: "me neither....tell Bruno I said hi.."
2026-10-31 23:35:31
6
JOHN😏✌️🖤 :
person wey do this thing no go make heaven 😭😂😂
2026-11-01 03:31:43
0
Remmybillions💰 :
No no no don’t said I’m running up and down I’m playing pure football 😂
2026-10-31 22:16:19
4
Edleestick :
Nigeria my country una try
2026-10-31 20:02:25
7
Adoyi Iyke Marshal :
chai! una go use Charles Awurum for Bruno abi🤣🤣
2026-10-31 20:28:42
7
Arc. Tochukwu :
This is Charles Awurum's voice 😂😂
2026-10-31 21:39:51
5
fadahsam :
what's all this Na 😂😂😂 u
2026-10-31 20:48:41
3
Chris Bright :
AI will not kill us
2026-10-31 20:24:57
2
ŃÉVÉŘŠŤØPBĒŁÎĘVÎŃĠ :
I never sub my dstv since 2023 😂 I no need am
2026-11-01 01:22:33
1
Flamzy tush :
Manchester United are dancing in vain🤣🤣🤣
2026-11-01 05:34:45
1
To see more videos from user @donbee.mcfc, please go to the Tikwm
homepage.