Simidapson wey love her man una see her pack go man house because she love ham no I know say na one of the reasons femi love her she get class
2026-10-31 20:54:21
182
Supplements vendor in IB💊🛍️✨ :
I can’t stay a man house for 3 days 😩😭
2026-10-31 19:03:41
505
Kaykiss✨🎀 for president 🪩🧸 :
abeg man wey dey do am nko? make this boy comot for my house abeg😫
2026-10-31 18:19:22
1450
WAISTBEADS BY RM (LCU/IBADAN) :
Olamide you are loved at home😭
2026-10-31 21:11:15
111
sir_kenny57 :
If this woman later send me out this night me and you go get issue 😹
2026-10-31 19:38:29
278
Kitchen utensils Gbagi ibadan :
House rent and food cost abeg lemme
2026-10-31 20:39:53
76
TÖŁÜWÃŁÄSẼ❤️🩹💐♑️🥷 :
The only man I’m living with is my dad and brothers
2026-10-31 21:06:24
58
Meerah🍒 :
The ones wey man con dey live for their house nko? 😂💔
2026-10-31 19:06:10
317
✝️KAmKaM..♡✍🏽 :
it will bring disrespect!!!
speaking from my brother's girlfriend experience.😤
2026-10-31 23:02:56
2
She bardddd💕 :
Person wey we almost did introduction in September,he still ask me not to renew my rent so I can pack come thank God say i stubborn I renew my rent this October where I for Dey now
2026-10-31 19:00:34
188
OYINDAMOLA 🌝 :
I tell one girl she said I be enemy of progress say na because I no get relationship oo 🥺😂😂😂
2026-10-31 20:05:37
115
@Adamba05 :
I did that rubbish oooo!!!but it didn’t end well at all !!He left me for someone younger !met me when I was young but always says he isn’t ready I kept on staying there !!until I decided to take a leave to stay on my own I find out his communication reduced only for me to hear from my neighbors that he impregnated some else and not up to four month he got married to her !!!!Women learn ‘please use others to learn !!!Men know who Dey want
2026-10-31 19:38:28
53
мลкล¢ђเ :
I tire even for days sef e Dey do me somehow talk less of years
2026-10-31 23:05:19
0
Toyin :
I can never live(co-habit) with a man... To visit you sef, I have to be mentally ready. I love my space too much.
2026-10-31 18:35:43
364
geneticoutlier :
He that has ears better listen!!! This conversation isn’t about 1 person btw, a lot of y’all are snoring on this table.
2026-10-31 22:58:07
1
Crowned_Casᥫ᭡ :
Na man Dey give advice make una know say na serious matter
2026-10-31 23:01:07
1
Midey🫶🌺 :
The one way dey live with me nko
2026-10-31 22:57:42
0
jezzyresh😻 :
Feel like tagging my cousin but am tired of talking and I no like long talk make I repost 🤦♀️🤣
2026-10-31 23:08:24
1
Elan’s Touch :
I said this to a friend that i can’t cohabitate she said make I go expand my mentality 😂i no fit forget the statement 😂
2026-10-31 19:12:37
40
Ms.JOY🔱 :
Nah lack of food baba mi 🥺🥺😂😂send us money 💁♀️
2026-10-31 19:43:53
68
MEN FABRICS AND BUBU🛍️IB/LAG :
My own woke no reach cohabitation Abeg!!!!! Anything wey don pass weekend stay , Awa riru eh ri 1 week that’s if it happens niyen , count me outttt!! Self respect is very key… if you don’t respect your self, a man won’t respect you!
2026-10-31 19:26:45
35
pretty_bamiii💋🌺 :
Anything after 3 days my body dey do me somehow idk how I wan live with husband. 😂😭
2026-10-31 21:36:17
11
Nigt🖤🫧🍒 :
Emabinu sir🌚 but I no dey go anywhere,4yrs and still counting 🥰
2026-10-31 19:10:52
39
PEACE😌❤️🩹 :
Is cohabiting good yes but cohabitating for 4,5,6,7,8,9, upwards is so insane 😹 go Friday come back on Sunday is my own definition of cohabitating
2026-10-31 20:15:11
31
Smile🤎 :
For this heat period…..Ac ni mo wa lo
2026-10-31 18:59:39
24
To see more videos from user @mafejopamiiiii, please go to the Tikwm
homepage.