So una plenty wey Dey egbe like this and una even know, these cs Dey shock me o
2026-11-01 11:06:34
0
🌹DADDY'S FAV 💖🌹❣️。◕‿◕。 :
ajeh se [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-01 07:23:13
0
Boluwatife❤ :
Na everybody get egbe and dey release aje 😂😂😂
2026-11-01 06:06:22
9
💎💊💉🩺 :
my own is that anybody that comes in contact with me be it female friends will automatically start seeing favour and things will start going well with the person na me go come dey broke but immediately I leave the person I go begin see favour and the person will go broke, please what does it mean?
2026-11-01 01:56:49
26
🥰❤️🕊️ :
Nah all of Una Dey release aje now
2026-11-01 09:52:17
2
Dudulewa Adebisi kanyinsola :
Na so i collected mine back,mother in law wey my leg no good for her son aus co dey find me upan down 😂😂😂
2026-11-01 09:47:10
1
Imoleayo🤍 :
2026-11-01 10:43:37
1
Tosignno🦋🌸🍀 :
Dem wan use loving you kill me so that I can release my aje 🤣🤣 something wey I never release wey dem don Dey crush for person wey Dey wear Aba clothes 😂😂😂
2026-10-31 20:56:40
9
AYOH🔝🤡☦️ :
What if human being is a God , how life go take be
2026-11-01 09:15:30
1
His wife🥺❤️🫂💐 :
Toor😭😹
2026-11-01 10:16:20
1
QUEEN MAYE 🔥♈ :
I collect my own back, everywhere blur 😀
2026-10-31 22:32:11
5
OLA🫶💫✨💖 :
Since when I collect the one I give my ex back he don dey beg me that I should pray for him that since we broke up he don’t understand his business again
2026-10-31 21:11:19
7
OMOLEWA IFANIKE IFAAJOKE🦅🌴🪹 :
na so oo 😂😂
2026-11-01 09:23:04
0
OJUOLAPE 🐂♉April 28 :
He no make me happy he dey expect Aje where did he want to see it 😂 😂me wey them dey betrayed I no trust any man again 😂
2026-11-01 00:49:02
2
Jawaaab :
Merlin
2026-11-01 08:49:49
0
B bright classic &design :
Release kee me that Dey always betray me
2026-10-31 19:51:59
0
🌊🌸ADUN🌊🌸 :
How Una dey release abeg
2026-10-31 21:45:36
1
OBA👑 :
ajeh my ex dey the game now E eyes don clear
2026-11-01 02:59:28
0
RN/Uzodimma Olachi :
please what's aje
2026-11-01 08:38:38
0
Styles By Cynthia :
Emphasis on modaju pa
2026-11-01 07:02:40
0
Hoyeendar :
My own man want them gone! It’s planning on how to separate us bfr we can proceed into our wedding plan 🥹
2026-11-01 09:05:49
1
His tiny creature 💕🥹 :
ohhh is this why my bf asked me to tell them to bless him 😂 if I don do appeasement
shishi he no go see 😔
2026-11-01 07:40:19
1
꧁༆midey༆꧂ :
2026-10-31 21:25:01
0
DEbonyblacklady :
wether u do good or not o no dey release anything
2026-11-01 00:37:20
2
🥰🥰🥰cute_babygirl :
No be say, you cruel ooo,na normal thing to collect it’s back,if the man do rubbish 😆😉
2026-11-01 02:34:09
0
To see more videos from user @eyinjuolodumare95, please go to the Tikwm
homepage.