Nah why me sef deh try make I get money well after that I deh come
2026-11-01 15:41:25
0
Àdùnní beauty :
Nah why me sef deh try make I get money well 🙏🙏🙏!!!! For now make I just Dey on my lane ( peace of mind wan wound me )
2026-11-01 16:02:54
0
🫥 :
So you mean a poor man or a man trying to figure life out doesn't deserve love? Remember that every man wants to be romantic, provide flowers, gifts, do surprises, go on dates and give quality time to his woman, but conditions change plans and everybody wants to live a better life, but life happens.. I pray life doesn’t happen to us 🙏
2026-11-01 09:52:44
0
Real life with Lizzy :
Me, settle for less ke? 😂 God forbid! 😏 That’s why I’m working hard so I can afford anything I like. If love no dey, make I sha get money🤣❤️
2026-10-31 19:23:38
19
Natural Drink vendor in ilorin :
God bless me with a good and kind man this month
2026-11-01 14:08:33
0
Unik Empress :
Oya na, since u don sabi all dis ones no need to dey teach u again, baba mi, pick date abeg, I go show up with wedding dress
2026-10-31 20:58:27
3
hubuniyass :
have settle for less now
and use my 20s to gave birth for less....
this is the time to work hard and make my self available for my self anytime I want my self happy
2026-11-01 06:17:55
6
Mubbol Skincare&scent :
I already settle for less since 18 years but i picked myself out 2years ago Aliamdulilahi 🙏🙏
2026-11-01 09:26:35
1
Bridal Shop in Lekki/Ikoyi/VI :
Make I settle for less ke, I don sabi worth like mad.
2026-11-01 13:08:21
0
Imisioluwa :
Thisssss 🥹📌
2026-11-01 11:45:35
0
Leenas🤍💫 :
I think I should just call you mentor sir
2026-11-01 08:38:10
0
🤭 :
[Teary eyed]
2026-10-31 20:51:55
1
Lourish ♾️ :
You made me love this sound🥰
2026-10-31 20:34:51
0
moyinoluwa 💞 :
Omo I don settle for less oo 🥹😩😭
2026-10-31 22:24:11
0
vikkiey :
hmmmmmmmmmm
2026-10-31 22:29:14
0
🌹Li Na🌹 :
This📌
2026-10-31 20:22:14
0
Eyinju89 :
2026-10-31 19:49:50
0
kemcy350 :
Hmmm😭
2026-10-31 23:55:49
0
MONEY 💰 BRING HAPPINESS 👑👌 :
Wetin e mean abeg
2026-10-31 22:01:33
0
harnuoluwapo30 :
Na once I follow another guy wey show me love nd cherish me ooo
2026-10-31 18:25:06
2
Sophia peterss✂️✂️✂️ :
Just fuckkkkkkk
2026-11-01 14:13:33
0
Omowunmi cakes and more🎂 :
I sell plantain chips guys🤲😫@Omowunmi plantains chips✅
2026-10-31 23:57:25
0
To see more videos from user @lina_cc8, please go to the Tikwm
homepage.