I’m not in support of what he did, but una fit do bandit like this?? Bandit wey de wear una cloth go peace meeting. Na for civilian body una de show una self.
2026-10-31 22:27:37
23
OLIX AUTO PARTS AND MOTORS. :
wetin them dey pump abeg ?
2026-10-31 20:42:43
22
YOUNG T :
I know this guy he has some soldiers friend but his not a soldier
2026-10-31 19:05:26
50
MR CITIZEN :
He Even Has Muscles 💪🏼😂
2026-10-31 19:49:34
32
omoyeni001 :
you sha wan tend abbi
you that I saw today in lusada 😁😁
2026-10-31 18:54:03
25
M👀RgAN🪖🚀 :
Slap wan kill my guy 😂😂😂
2026-10-31 21:51:04
7
sholytiktok :
before 😂
2026-10-31 22:01:23
19
Ali Oil & gas :
na content
2026-10-31 19:00:14
48
Aliyu Musa :
OMO WETIN MAN DO MAN
2026-10-31 23:09:17
5
Akejuloczz :
Than plenty for Badagry
2026-10-31 20:21:36
17
Preciouz🙈🍒❤️🩹 :
E don be for this guy 😭🙏
2026-10-31 21:17:59
9
Everything_Brian :
POV:5 years later when he is remembering this day
2026-10-31 22:03:08
7
mende_fc :
😂😂😂
2026-10-31 21:02:44
9
𝒯ℴ-𝓃𝒾𝒶 🕊 :
Una dey see this kind beating dey say na content abi
2026-10-31 20:34:52
8
〜〜₦ł₥łĘ₮Ɏ〜~ :
I just coming from the first video
2026-10-31 18:48:36
5
SUGAR BOY 🤩🤩🤩 :
I new the guy
2026-10-31 23:23:46
0
Qur'an ❤️ :
bro this thing you guys are doing is no normal oo make wuna go fight bandit not civilian ok
2026-10-31 20:33:57
2
enefizzy04 :
How this kind beating take be content?
2026-10-31 21:09:25
4
To see more videos from user @itzbelieve33, please go to the Tikwm
homepage.