@mrbenjaamin: Think about it #manchesterunited #PremierLeague #manunited #mufc #foryoupage

MrBenjaamin
MrBenjaamin
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 31 October 2026 19:07:15 GMT
17033
3613
169
142

Music

Download

Comments

damopyper
Pyper Print&Hub :
Man U is just playing with my mental health
2026-10-31 20:38:40
0
chigozirim353
GOZIE 🦅❤️ :
Manchester United wey don turn me to understanding girlfriend 😂😂
2026-10-31 21:27:02
0
bullion019
B nation ✨ :
I spoke with the players and they’re very hungry 😂😂,
2026-10-31 19:10:10
185
44jay8
Jay :
God wey save Una today na say JP no Dey 😂💔😭
2026-10-31 19:21:23
22
deewonder_7
Dee wonder :
Nah Cult we join we don join no going back
2026-10-31 21:52:45
0
az_j.e.r.s.e.y.s
Az_Jerseys :
😂😂😂 oga them jazz us. Because why I no fit leave. See pain I dey feel
2026-10-31 19:11:54
75
olakeys12
olakeys12 :
Before tomorrow now we go don start deh predict line up against Roma 😂
2026-10-31 19:43:06
61
officialpage801
ZILLA🌪️ :
"I Can't Leave United" Who U Won Leave For?😂
2026-10-31 21:31:02
1
mrisaacishim
𝙊𝙕𝙄𝘾𝙃𝙐𝙆𝙒𝙐🦅🌵 :
Bro I think am today guy, I no just fit💔
2026-10-31 19:10:07
30
tpain7081
T-PAIN😂🥶 :
Man U don ruin my 30s
2026-10-31 20:40:32
7
a.eye77
A EYE👁️‍🗨️ :
I think man u should be operating as a mid table club for now until they get their spark back like Brighton.
2026-10-31 21:08:53
4
silasefedjare
Silas Efedjare :
Bro😭 dem nor born me well
2026-10-31 21:50:19
0
prince_promise3
😎Princeclįps😎 :
I dey wonder how some people dey take leave one club to another sef 😂
2026-10-31 19:25:05
8
geesmart00_
Gee smart🤴🏾🤤 :
Bro he go far 😢
2026-10-31 19:14:45
0
nakelstone
Nakelstone :
Bros, even if I wake up tomorrow join Madrid and them get match with Man utd, I go still support Man utd
2026-10-31 21:07:44
2
big5klef
Big💪klef🇬🇧 :
Bro I can’t explain too
2026-10-31 19:13:45
3
qvxdus
𝗤𝘂𝗱𝘂𝘀🪐 :
I don already dey think of next match already 🤦🏾‍♂️
2026-10-31 20:01:22
2
ishola0202
ISHOLA :
There’s no how on earth you go leave United cuz The Boys Are Still Hungry 😀
2026-10-31 19:28:22
5
gambee8
GAMBEE🍀 :
Make dey sale the club give edo state governor the money Abeg
2026-10-31 19:19:37
0
isiaki21
jerrik7 :
emotionally detach urself from man u for now,,,till u see clear plan... man u lose match I enter one restaurant tear one portion of nsala soup and fufu first..
2026-10-31 19:22:00
0
mio29032
🫆M. I. O💫💦 :
Na Ronaldo I blame sha naim put me here
2026-10-31 19:49:46
3
youngboymusty29
29🪖 :
no worry we go bounce back 😔
2026-10-31 19:55:57
2
dangerousotc
dangerousotc :
Shame no fit let me join other club abeg united for life
2026-10-31 20:49:08
2
alusquare
Gp :
Na cult we all join like this, to comot na problem, me don dey this cult since 2005 till date.
2026-10-31 20:14:08
0
__.kakaunusual
_.Kakaunusual :
Na fraternity we Dey bruhh
2026-10-31 19:13:15
3
To see more videos from user @mrbenjaamin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About