:Me na mumulization even when I dey ss3 I still dey write later
my mama wash my clothes then bring am out I even tell the girl for the later say I go steal my money give am na so my mum shout my name I run commot for house na tree I sleep that night 😭🤣🤣
2026-11-01 01:10:12
0
Arhrmarhruhisty ❣️ :
I wish it never happened..
I fell for my hod and I couldn't get over him, I was so desperate to get him off my head and focus on my books and the only solution I Could think of was to be in a relationship with one of the university interns working under him so I will stop thinking about him.
He found out and has not talked to me since that time 😔😔
Guess what..till date I'm still in love with him and can't get over him😭😭😭make una help me oo
2026-11-01 00:50:44
0
Carmen Julia :
omo she spoilt my new month 😭😭😭
2026-10-31 23:45:24
2
Ndjono😜 :
Happy birthday to you ❤️
2026-10-31 23:59:45
0
⚔️🦾🤜Damson🤛💪⚔️🛐 :
no be lie 🤥🤥 ooo
2026-11-01 00:11:58
0
UGOSIMBA ❤️ :
We wey rush into comment section where we Dey 🤣🤣
2026-10-31 21:30:17
15
🫧First daughter of YAKINI 🫧 :
Justice for javirt Frimpong
2026-10-31 21:42:54
5
Anas 🪙 🪙🥰🥰 :
na comment section dey sweet me pass.
2026-10-31 21:48:03
3
Ruth baby @123 :
na that time love dey sweet I swear oh love 🤣🤣🤣🤣
2026-10-31 21:42:48
3
Aishat Gold :
she sang for him[Tears of joy]see love
2026-10-31 21:27:57
4
Thompson Bockarie Abdulai :
I no go fit sleep well tonight with this [Teary eyed][Teary eyed]
2026-10-31 22:43:35
2
QUEEN BECKY :
my own mumubility started in my primary 4
2026-10-31 22:17:25
3
wisdom :
which Hot
2026-10-31 22:11:10
2
Debbycool :
me wey finish my papa card
2026-10-31 21:55:36
2
OYOKOS BOBBY :
Omo all they boys in my class dey fear me because na me get all the girls for class
2026-10-31 21:51:44
2
B-DOLLAR💰 :
hahaha
2026-10-31 20:59:57
3
OYOKOS BOBBY :
hahaha
2026-10-31 21:46:59
2
Anas 🪙 🪙🥰🥰 :
una dey comment oooo
2026-10-31 21:53:23
3
leo1 :
Hmm
2026-10-31 21:37:18
1
MR.D😎🫥 :
I was disappointed
2026-10-31 20:52:15
3
✨BIG NAME OHIZ✨✅ :
Lmao 🤣
2026-10-31 20:48:21
3
magayi Michael :
all this Nigeria girl's is on God
2026-10-31 21:18:48
2
AJEMOH ☠☠ :
The last time I buy pen was in jss 2
2026-10-31 21:30:31
2
To see more videos from user @grant_chingii2, please go to the Tikwm
homepage.