Tomorrow morning market list. “Ogbonor—2000, crayfish—1000, Goat Meat - 5000, oil—1000, Pomo—3000, Smoked fish—2500. Abeg make una remind me I no wan forget.
2026-11-06 20:53:47
37
TÖŁÜWÃŁÄSẼ❤️🩹💕🌊🧜♀️♑️ :
Make I sleep make you carry calabash for my head 😂😭
2026-11-02 02:30:59
129
Princess :
My sister 🤣
2026-11-08 15:36:50
0
Dunnie's closet :
This sound sef😂😂
2026-11-08 13:59:13
0
the_realprincess001 :
Everybody for my family Dey open eyes sleep😂… u no the funniest part even new born baby Dey open eyes sleep for my family 😂😂
2026-11-02 21:15:02
54
Tracy 🌹🌹 :
I have seen like three people who don't close all their eyes when sleeping
2026-11-06 18:58:40
0
Golden💛 :
Na my sister be that
2026-11-08 15:58:48
0
iam_kachi🥺💕🦋 :
Na me be that lol 😂
2026-11-08 14:06:47
0
Blingsbyquin✨ :
This is me😂😭
2026-11-08 16:24:27
0
Daniel Fortune :
I no go ever sleep for stranger house
2026-11-01 06:16:36
56
Chinahuzo🌺🌷 :
comment section the sweet me die but i no go type anything 😂😂😂
2026-11-05 20:13:39
8
Oremiiiii❤️🩹🍃 :
Omo if I go person house na Dem dey sleep leave me me wey no dey close eye😂😂
2026-11-01 06:40:17
43
Oluchi 🥰❤️ :
Na so me I Dey sleep oo😂😂
2026-11-01 13:26:21
33
bigsuzzyy :
The shirtless guy fine ooo
2026-11-01 15:05:06
33
Bella🎀🥰 :
Na my elder sister be that 😂😂, if I wan comot for night I no Dey if she Dey actually sleep or awake 😂
2026-11-01 17:23:59
5
chidimma🦋 :
i can relate ohhh omo I no fit sleep if I go where I no dey familiar with ohhh
2026-11-01 12:57:14
11
To see more videos from user @enymhan1, please go to the Tikwm
homepage.