Ade no do reach this o😹baba wan die 😹nah Ade wey dey beg nah lol.
2026-11-01 06:57:50
32
DAXGODEYES :
how he carry girl when he was her all through
2026-11-01 08:24:41
7
akins_dara :
Na Ibrahim role I wan Dey play now 😂😭
2026-11-01 08:01:08
3
Hester💞 :
Ahhhhh
Smart oooo
2026-11-01 06:51:19
1
JUMMS NAILS & LASH TECH :
Ehnnn😂😂😂
2026-11-01 06:43:02
0
A🦋y🦋o🦋m🦋i :
Lobatan
2026-11-01 07:18:07
0
Faith👑🎱🏝️ :
Him don Dey even Dey cheat since Ade knows she keep am low key make we no laugh her e reach her turn only chart him see him Dey com cast am men always dishing out what Dey can’t take
2026-11-01 11:15:22
2
A🦋y🦋o🦋m🦋i :
And he Dey cry like say the love nah 💯 for him side
2026-11-01 07:18:31
4
MONEY TALK :
Eehn e cheat wetin wan kon happen 😂😂😂 e babe wan talk say she no know say e Dey cheat nii 😂😂😂
2026-11-01 07:32:49
1
To see more videos from user @tolani5524, please go to the Tikwm
homepage.