Go buy downboard I no get strength to Dey do charging port 😂
2026-11-01 15:25:54
194
Lord Bee👑 :
Guy this your work neat abeg damn abeg which soldering iron you dey use
me sef dey try but I no fit lie my own no dey neat like this most times
2026-11-01 10:16:05
93
⃟ :
Why dem Dey tell me to repair charging port ma 35k
2026-11-02 18:17:25
0
🅑 🅔 🅣 🅗 🅔 🅛 🐾 :
Oga gimme downboard....No come spoil my phone 😹😹
2026-11-02 05:59:59
4
Saintmayor :
what if they use spoiled USB charger am after you repaired it and they will bring it back the second day that he no work
2026-11-02 21:03:00
0
chrisokoriedev :
omoooo I suffer
I paid my dad's friend
4k 2017 for brush ohh
he made me come to his shop for four days .
2026-11-02 18:42:36
0
Babatunde :
normally you no suppose take any work play.
na small work dey bring big one
2026-11-01 10:55:01
13
Halleluyah :
make dem do charging port na speaker go stop working
2026-11-02 16:13:23
0
ony3ka_ :
I have a blu phone here the charge port broke off and when I took it to get it fixed they all said they couldn’t get a down board for it…don’t know if trying to replace it like this would work…where you at..?
2026-11-02 00:14:40
0
dimejibasito :
Exactly
2026-11-02 16:56:30
0
Ceeza :
We just change the down board instead 😅of
2026-11-01 09:50:12
42
lilfizjnr :
Na still the customer go Dey rush you to do am fast
2026-11-02 18:21:18
0
MARINE :
if u do charging port for me and in shake I no go ever near ur shop again 😂😂😂
2026-11-01 12:48:49
5
𝑩𝒆𝒏𝑮𝒉𝒂𝒁𝒊̿ :
Na so una dy tuk, if una new start, una go dedicate to d work well, once una don get customers anyhw, una go begin do tins anyhw😂
2026-11-02 14:21:57
0
Tomiwa!🪖 :
You’re right my ski. You said my mind well done
2026-11-02 09:02:22
1
NatiTech 🧑🏿🔧 :
You have said is all my brother it happened sometime customer will have a good phone he want to repair 🧑🔧 he/she will first test you with the smaller one ☝️to see if you can deliver
2026-11-02 07:10:17
0
Phone Repair Girlie :
I hope they pay you well sha?
2026-11-02 09:35:02
0
Prince74 :
na me be that customer, I done run leave you
2026-11-01 11:24:46
0
James007 :
you too good my bro
2026-11-01 13:58:30
1
phi1ip27 :
Satisfaction
2026-11-01 13:49:45
0
Mr. JoJo 🪐🤍 :
How Una take know say my charging port spoil
2026-11-02 07:10:40
0
ASCENT_M :
exactly 💯
2026-11-01 10:45:05
0
IFEOLUWA🫱🏻🫲🏿😈 :
E get some charging port wey you go do, you go just Dey happy but you see all these one wey the chafing ic don spoil ehn, you go Dey connect copper from one ic to charging port
2026-11-02 05:41:06
1
To see more videos from user @success_gadgets, please go to the Tikwm
homepage.