@adunni2343: Happy Sunday to y’all🥰❤️#goviral #likemyvideos🥺❤4kشكراا #viral #fyp #foryou @Pastor Testimony please follow his acc🙏…..

꧁༒Mëřçÿ༒꧂
꧁༒Mëřçÿ༒꧂
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 November 2026 09:52:21 GMT
287429
41325
1318
7844

Music

Download

Comments

fademilli1
Milli :
My mom dream son 😂
2026-11-01 18:22:42
1269
fiyin_xxx
✨ ℳ𝓈. 𝐹𝒾𝒻𝒾 🌸 🫧 :
Wetin Dey do this egbon😂
2026-11-01 21:01:31
429
rhofiyhat5
Ajoke😚🍒 :
Aburo lamidi
2026-11-01 11:46:29
207
household_items.plug
HOUSEHOLD_ITEMS.PLUG :
Even if na stone throw me Mk I for come back
2026-11-01 23:29:03
11
kolade0110
Kolade :
Una go understand soon say na acting wey get little passion
2026-11-01 11:32:42
734
josh127__
badboyjosh :
And he go stubborn like mad 😂
2026-11-01 13:11:32
251
wickedgirlnamedpeace2
Peace of God ✌️❤️ :
Naso our mumu last born dey do After morning devotion I dey beat m for kitchen ehn 😅
2026-11-01 20:28:35
852
sly_so_fly
sly_so_fly :
This boy go collect work from me o
2026-11-01 20:14:05
102
mistu_suri
BIG SURI🤭🫦 :
Ma fe lu pa ! 😂
2026-11-01 20:59:08
80
omonla861
Omonla~~ :
This boy don watch odunlade film tire
2026-11-01 12:01:13
283
_uflex
•𝑼𝑭𝑳𝑬𝑿• :
how do we get here😂😂
2026-11-01 23:58:25
1
senami239
Dara🎀🤍 :
Na na last born be this and na him Dey steal meat for pot pass
2026-11-01 22:49:01
64
pecko001
pecko🦋☠️ :
Una go Dey make ham feel himself 😂😂
2026-11-01 11:49:12
452
shilo1972101
SHILO231💛 QUEEN OF OGBAA SON :
ajeh if my mama see him she fit use me swap collect him
2026-11-02 00:11:21
1
demain_oracle
De’main(Risk_taker🫡) :
I do pass him when I Dey small
2026-11-02 00:19:01
1
mr_ola22
mr_ola22 :
Put am for 2x speed make you enjoy yourself
2026-11-01 23:12:30
0
nurudeentemitopeoyeyinka
Nurudeen Temitope Oyeyinka ✨ :
Backup yẹn lásán 😅 More anointing Pastor Testimony 🙌
2026-11-01 12:55:45
23
mide__23
𝒪….🥹🧚‍♀️💕 :
Daddy pitor🥹
2026-11-01 23:53:04
1
heryourme393
🦋MIDE❥ :
Sha do fast I Dey go market 😂😁😂😅
2026-11-01 21:46:09
30
maxiidove
Big Dove 🕊️ :
Should I say my mind ?
2026-11-01 11:56:37
305
bigraymond0011
unknownllllllll2 :
You go soon buy Facebook no worry 😂
2026-11-01 22:40:16
17
adetunmise3
adetunmise3 :
The joy of new clothes 😂😳
2026-11-01 20:21:22
113
pwettyregina
~Ginah💎🌸 :
I put am for 2x I don laugh tired 😂😂if you Sha wan spoil pastor mood ask him what’s a verb 😂😂
2026-11-01 13:28:51
143
To see more videos from user @adunni2343, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About