@chuviccomedytv: You Never Build House, You Dey Join Arguments 🤣 @IZKO @abatinwa6 @Number 1 official #viral #viral_video #viral_videos_tiktok #viralreels
izko don build house 🏠 [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-02 16:41:07
0
entertainment :
omor if na me sef na once I leave that place make person no enter me abeg😂😂😂
2026-11-02 21:07:27
0
📿༺ÂSK ØF ŪGÒSÓÑ BÕBÖ༻📿 :
Wetin concern football argue and house
2026-11-02 13:03:23
0
BigSaintAutos :
Na why I no Dey like Argument 😂😂😂
2026-11-01 11:29:47
158
obitex :
unless they kill God my brother 🙏
2026-11-01 12:50:06
63
Honnessy Oche (OBO) :
answer Na
u get mind the argue Dr Messi
2026-11-01 13:13:39
64
Jr Richy :
Tell am make e go down 😂
2026-11-02 15:03:34
0
$WAG🦦 :
Na argue we de argue oo which one come be……
2026-11-01 10:38:29
68
DYT 05 🇱🇷✝️ :
omo
where this question from burst out 😅😂
2026-11-02 07:40:42
0
Sir_Piston 🇳🇬🇮🇹 :
Unless them kill God, Them fit still later leave God kill you oohh
2026-11-01 18:25:06
11
onyekadieli3 :
Answer nah🤣🤣🤣🤣
2026-11-01 13:41:25
0
𝓐𝓛𝓔𝓧𝓐𝓝𝓓𝓔𝓡⌚️🔌💯 :
Chairman na house u build u nor be God😂😂
2026-11-01 12:38:24
20
Messi jay :
bro I dey watch your character all this while if to say nah only you get money in this Nigerian thing go hard oo no be Ronaldo and Messi you they talk about which one be you don build house again 😂😂😂😂😂😂
2026-11-01 12:28:25
12
emmy34.2 :
Why him go ask am which day him start to dey watch ball first 😭😹😹… Na him find trouble 😂
2026-11-02 00:22:21
9
kowaki :
waytin reach so na
2026-11-01 11:28:10
7
KELVIN :
Na Ronaldo ooh agba
2026-11-01 10:22:03
5
𝓘𝓑𝓝 𝓐𝓑𝓓𝓤𝓛𝓛𝓐𝓗 👑 :
For my front na so them ask person with CGPA him take graduate untop Ronaldo, Messi argument 😂😂🤦🏽♂️
2026-11-02 08:59:48
0
Mr baller :
light am if he no get answer, for what? for what?🤣🤣🤣🤣
2026-11-01 12:45:14
11
Azaman✝️🇰🇷🇲🇽 :
U don build house 😒😂
2026-11-01 16:38:20
4
$Billionaire :
for what, for what?
2026-11-01 18:44:26
4
⛓️Ayirinya🎧📿 :
you don build house? [Big LOL][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-01 12:53:16
4
Bydusky📊 📉 :
2026-11-01 12:40:12
1
2IN ONE :
person wey never price material [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-01 14:29:12
2
wisdom sister 💔🕊️ :
number 1 Clam today oh😂😂
2026-11-01 11:30:01
3
drey_money001 :
Nah once I go pack my slide 😹😹
2026-11-01 18:59:43
1
To see more videos from user @chuviccomedytv, please go to the Tikwm
homepage.