Him no Dey run go heal up backyard, him go make sure sey him wipe them finish in their midst, that’s an OP, some people dey use 52 ammo plate take wipe one squad
2026-11-01 10:36:26
433
️ :
He’s playing Private rebirth btw 😂 and i sabi one guy nah bot lobby him like
2026-11-01 11:25:30
182
:
Guy wetin Dey happen
2026-11-04 11:02:31
1
𝓞𝓛𝓞𝓛𝓐𝓓𝓔 👻😈💀 :
If them born your mentor well mk eh enter rebirth come carry clip 😹😹you see snowboard and tactic bouncer for here ??
2026-11-01 11:03:52
66
7s wonder :
My mentor for life this guy make me like codm but I be ff player 😭🤭
2026-11-04 18:15:02
0
Arome🤍 :
you no clip the one wey we kill you o😡😂
2026-11-01 14:08:26
36
Feliqxx.YT :
my mentor dey always cook
2026-11-03 04:02:15
0
iCixco_sz :
wait ohh Alcatraz don comeback?
2026-11-04 17:16:01
0
Lucifer :
Woman wait I’m watching peak 💀😤
2026-11-03 23:42:41
1
Zero :
U nor go sha fit wipe me like this
2026-11-01 10:51:30
47
{^_^} 𝓴𝓲𝓷𝓰𝓴𝓸𝓫 :
Now this is the king I know
2026-11-04 17:35:21
2
Odili Paul :
guy wetin dey happen. [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-04 17:58:01
1
MR Donald :
the other guy fit try play this map 50 times before he fit try see clip for here
2026-11-01 11:48:09
25
small__bot :
Nah only you fit run am you too sabi
2026-11-01 10:33:43
52
XOSA RG :
Naw because of avatar then found KRM🙂🙂
2026-11-01 12:56:13
7
dxm1sy RG :
I sabi 1 guy weh go Don find way japa from the squad carry snowboard go nassarawa go and com and heal like 25 times before he go com back wipe bot squad btw😂
2026-11-01 11:55:25
10
£mmy :
Mentor 🔥
2026-11-01 19:47:34
5
⛷𝑺𝑨𝑭𝑨𝑹𝑰™️ :
The other guy no Dey play this map
2026-11-01 10:47:31
5
𝐊𝐎𝐑𝐀 𝐑𝐆 :
mentor are you here ?
2026-11-01 17:26:04
9
👿 𝑀𝑅 𝒰𝒮𝒜 🇺🇸😡🤬 :
Avatar hits different always mentor 🏌️🙈💗
2026-11-01 10:34:10
16
ROGUE_EDITZ :
Too tuff
2026-11-01 10:49:24
6
cruz😈😈 :
He exploded them🥵
2026-11-01 15:32:41
8
️ :
One guy no Dey play this map 😂
2026-11-01 10:41:28
10
𝓜𝓻 𝓝𝓑𝓐𖣂 :
Nah true say they handle u for rebirth
2026-11-01 10:32:57
22
𝐁𝐄𝐍𝐍𝐘 🇳🇬 :
Na because of Avater I buy krm ooo 😏
The guy good 👍
2026-11-01 10:45:41
7
To see more videos from user @korra_codm, please go to the Tikwm
homepage.