that's why God told Samuel to lie . because Saul will kill him.
2026-11-02 19:53:47
10
SHE'S_ APRIL 🌚🌚❄️❄️🌊 :
Omo for real ooo na truth end my relationship 😂😂😂
2026-11-05 11:01:27
0
Lady-B💕🫶 :
First in my life to agree to something with all my heart 😂😂
2026-11-03 21:23:44
0
tea_suga4 :
Atimes Loyalty is not worth it😏😏
2026-11-01 19:16:40
14
GiwaEmpire :
No be lie.... especially the one wen be say na only God know say you are actually saying the truth. 😁😁😁😁
2026-11-01 16:41:34
11
꧁❤•༆ᗰᎥᗪᗴ༆•❤꧂ :
na why I Sabi liee 😭
I dey lieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee guyyy 😂😂
2026-11-02 23:52:31
3
Ozioma :
the truth sef no sweet for person mouth
na so so lie😭😂
2026-11-01 12:03:05
6
vikky :
Ajeh😂
2026-11-01 21:02:10
0
career gal :
I’m in one currently 😂
2026-11-02 14:07:32
0
Nma💕💕 :
Na so my boyfriend wan go tell my mama truth say he no fit hide am when I don already lie give my mama. I tell am abi na because I tell you? na my lie leave am for me like that
2026-11-02 15:12:13
2
Funmilayo 💕💞🥰 :
No be all Truth dey set person free some go even put u for trouble 😂😂
2026-11-02 07:33:55
4
Honey stitches 🪡✂️🧵 :
tru talk
2026-11-05 08:07:29
0
Joseph 💯 :
i don't even like saying the truth at all
2026-11-02 22:56:23
1
Elena💕😘❤️ :
Some go send person go prison ooo😂😂😂 e better say you no talk oo
2026-11-02 15:29:11
1
LAST MAN STANDING 🪖💯 :
I swear 💯💔
2026-11-01 12:03:26
1
Mystery❤️ :
Sometimes try Dey lie small e fit set you free
2026-11-01 23:14:20
1
OLAWAMIRI IJESHA OBOKUN :
2026-11-04 18:36:54
0
SmallJerry👨🍳 :
No be lie
2026-11-03 21:50:50
0
classic9561 :
The last truth I talk, I nearly enter prison 🥺🥺
2026-11-04 17:52:49
0
Nadia’s flavr studio❤️🧑🍳 :
2026-11-04 17:19:59
0
To see more videos from user @maisha_ol, please go to the Tikwm
homepage.