@enejadivineo1: UNA DEY TALK OH 🤣🤷🏽‍♂️🤦🏾‍♂️

ENEJA
ENEJA
Open In TikTok:
Region: NL
Sunday 01 November 2026 12:17:08 GMT
122027
23088
387
342

Music

Download

Comments

thisisgreatness_
🫧 :) :
Them don finally betray patient dog😂😂
2026-11-01 19:49:45
164
primecandidate28
HandOfGod :
Tinubu till 2031
2026-11-01 15:12:00
59
amility18
amility🕊️💭 :
Na y I Dey always bite people 😹😂😭
2026-11-01 12:20:46
258
_real_chisom
chisom_ :
The Dog right now: chukwuma, wetin I do you?
2026-11-01 12:44:18
412
izzy_boy076
Izzy_boy👿 :
who tell una say na Peter obi go make Nigeria better???
2026-11-01 12:45:29
143
kofijames81
Agada :
we're coming for war
2026-11-01 12:22:17
957
footballhub_361
PRAISE 👑😎🖤 :
After 70 yrs this comment section will be filled with dead people 😥
2026-11-01 13:54:14
48
damian.tales
Damian :
If tinubu win next election two people fit meet for market join money cook one pot of soup
2026-11-01 16:15:50
30
destinydigital4
Destiny digital :
Holy Ghost fire 🔥... No be me oo
2026-11-01 12:24:46
53
badfavy
ĶǏĎ ĎÃNĠËŘ🇺🇸💸 :
They wan kpai patient dog 😹
2026-11-01 22:16:41
1
victoryilem
Vee🌹❣️ :
Na we be our own problem😭😂😂
2026-11-01 21:38:43
0
hmer53
★𝓗𝔁𝓻𝔂 :
Una wan chop me abii 😭
2026-11-01 13:26:44
28
lady.j2539
lady J :
Has how na 🤣🤣
2026-11-01 21:52:28
0
dangerousthugboy
⚡️ ☠️ N̷B̷A̷⭐️R̷I̷C̷C̷H̷ ☠️ ⚡️ :
Watin I do u😂😂
2026-11-01 21:41:00
0
bat6316
Dark Knight :
I go dey wait make peter obi win if dem born una well make Nigeria no change I think this election stuff is more of tribalism
2026-11-01 22:27:27
1
livingurticaria2
Babyface :
dem no go ever gree for peter. we no go see better Nigeria
2026-11-01 18:07:22
0
enny03
⚡⚡ :
I like as everyone dey pretend say dem nko know say obi don do governor before
2026-11-01 14:47:38
5
bolaji_003
🕊𝓐𝓕𝓞𝓞 𝓙𝓝𝓡👹 :
We all hate our mom right??
2026-11-01 12:24:08
5
elijah.10036
Elijah 100 :
my own dog dey follow me drink garri😂😂
2026-11-01 14:13:18
5
pawtopia22
Welcome2Pawtopia :
una just dey give this Peter obi hope e be like una know no who tinubu be oo
2026-11-01 12:26:31
47
smoney836
🎉🙂 :
thanks God saY them nor call my name 🙆😂
2026-11-01 12:36:18
11
miketata6
Mike~Tata Nation 🦅❤️🤍 :
Na Fraaa oh Nigerians too funny 😂
2026-11-01 12:52:53
9
ghanadidntcediscoming
[TIKTOKPOLICE]® :
wetin I do?😏
2026-11-01 12:57:59
9
kolawoleayomipos92
Aura❤️‍🩹💯😎 :
peter obi ko nonsense
2026-11-01 14:14:30
0
To see more videos from user @enejadivineo1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About