i no like to dey buy hair wey vandor don already wear for her head not to talk of to borrow out my hair
2026-11-03 18:29:48
0
𝑀𝓈.𝒟𝑜𝓇𝒶🍒🌸💋 :
See as the hair Dey bounce Jesus 😭😭😭
2026-11-01 19:21:01
834
A B I G A I L :
I don’t borrow shit including money
2026-11-02 11:49:29
129
Fav🍁💕 :
God see as vanity fine 😭😭😭 Jesus ooooo 😭
2026-11-01 20:07:06
107
SaN🦋iTy BABY 🧚♂️30BG💰 :
I will never do that
2026-11-03 16:33:49
1
Jade West Stilinski :
Omo I no dey hear word ooo🥺
2026-11-03 18:36:14
0
melanin_diamondx :
I lent someone my hard-earned ₦200k in January, and till today, getting my own money back has become a problem. 😭💔 Imagine working hard for your money only to start begging someone to return it. Never again!
2026-11-02 16:31:25
5
All swet :
Dem no Dey even trust family member now sef
2026-11-01 18:10:24
109
Bĩňæ Kïďdő :
Abeg….make one person for bayelsa or ph buy do review….make me sef buy Biko 😏
2026-11-02 07:32:08
12
ESTANZY_MEN WEARS IN KADUNA :
If e no bounce like this…wahala go de oo
2026-11-01 18:51:56
33
SexyDivaa🌸 :
But we fit dash ??😭😭
2026-11-01 20:41:16
28
TIFA🥹💕🙂↕️ :
Tell them oo
2026-11-02 16:51:40
1
Yayra🍭🌻 :
Never doing again 😩
2026-11-02 08:56:12
0
🎀Ella🎀 :
Forget this your advice abeg , is it 70k or 700k
2026-11-01 21:41:20
7
Winnie☦️White💞 :
How much
2026-11-02 01:20:09
8
Everything Bella💃 :
Even family member self
2026-11-02 06:49:11
10
Nelly❤️ :
If I give you I will not collect it back
2026-11-02 07:42:54
10
Daisy🌸💗 :
😭then nearly kill me ,omo na god save me
2026-11-01 23:52:37
5
glowee_era :
I don’t borrow wigs and I don’t give mine out either
2026-11-02 00:29:07
4
Leavemealone :
Omo I no fit buy any blend again for this life 😒
2026-11-01 21:33:42
9
To see more videos from user @dennyhairs0282, please go to the Tikwm
homepage.