e get some kind gift way u go collect u go first dumb 😂💔 because omor Ahhhhh o
2026-11-02 11:16:16
128
JoShua :
See fresh egusi.. abeg who get FUFU?
2026-11-02 12:23:05
170
𝓢𝓚𝓞𝓟𝓗𝓨 :
Sparko sef shock 😮
2026-11-02 09:56:37
172
Sɨłɇn̷Ŧ :
Na that ahh ahhh ahhhh Dey sweet me😂🤲
2026-11-02 07:50:31
179
sirdiq001vibed :
Na why peller Dey win gifters hearts if na peller him for Dey shout the gifter name dey hype am see sparko he just Dey sound ahhh ahhh 😂
2026-11-03 06:03:04
0
Calvin Cord :
Omo na ahhhh all of dem just dey talk as the war 1st start😂. Una sure say dose two gifter no dey relationship. Because the thing be like say dem get issues with dem self🤣🤣
2026-11-02 10:58:52
115
This User :
Every two two seconds Sparko: ahhh the guy: Jesus 😂😂😂
2026-11-02 13:04:05
50
Mom 💔🪦 :
nah girl the gift the guyyy ooo
2026-11-02 10:35:07
113
𝔻𝕆ℕ 𝔓ℍ𝔼ℝℝ𝕐💨🎲 :
Ahhhhh Jesus
ahhhhhh Jesus
ahhhhhh. Jesus 😂😂😂
2026-11-02 11:30:17
103
OLA❤️🦅 :
that one just dey spit on soup 😂
2026-11-02 14:36:02
44
Elle Daddy XXX ❤️🔥 :
Why sparkoo con hang for repeat 😂😂😂 Ahn ahn ahn ahn
2026-11-02 13:01:48
96
ETOH MICHAEL😇 :
Tight Settings
2026-11-02 22:47:48
0
Passeller ✨🙈 :
The guy nah unbeliever 😂😂 even Sparko self shock
2026-11-03 01:54:33
5
Humphrey🔹 :
AAAHHHHH!🙆
2026-11-02 22:15:25
0
khalifa9542 :
Ahhh😭😂
2026-11-02 10:08:33
45
Famous :
How much could that be
2026-11-02 14:53:51
11
孤獨之國💔🪫🚭 :
The funny part be say sparkoo still dey use glove 😂😂
2026-11-02 08:48:05
67
FẼŘŘÃÑ🖤🕷️ :
Sparko just Dey repeat that ahhh 🤧🤧
2026-11-02 09:44:44
53
tyronejunior5 :
Omo even if anyone of them loose na still winning for thier pocket 😂
2026-11-02 17:24:43
14
KING👑OLA🌓🔱🖤🦂 :
Make Una no spit for dah food for me jarey 😳😳😳
2026-11-02 14:47:36
16
❗️ :
even him self shoke 😂
2026-11-02 07:10:26
56
To see more videos from user @igberudin, please go to the Tikwm
homepage.