Omor I have watched this video for over 9136547297 times 😂 PALMPAY , and it's so funny that you'll see Segun on the name 😅😂 if nah anything make I use chop 😆
2026-11-02 14:17:41
0
EMMANUEL 🤍🌴 :
Buy me 5m car 😪💔abeg 🤲🏿😭
2026-11-01 19:57:38
539
Broken Soul💔 :
My name sake 😹send money make I change my phone 😹😭
2026-11-02 16:30:27
0
Xoxo_fola :
If I no Dey inside uber I go Dey inside danfo
2026-11-02 09:41:10
152
Unseen👾 :
Una don change trend 🤦🏻😂😅
2026-11-01 22:36:50
0
VIBERDO$❄️ :
And i never chop since morning 😳
2026-11-02 16:35:54
0
Oluwa Banga😈😈 :
Now this guy win this challenge 😹 boss abeg press funds😹
2026-11-01 20:18:36
153
MÀJÔR⚓〽️☣️ :
if i no dey my house i go dey for my mama side
2026-11-02 14:06:12
0
ABIODUN 👿💜 :
My boy Mechanic
2026-11-02 08:55:43
40
. :
This one sweet me die 😜👍
2026-11-02 13:38:49
0
Zuma🎉💨 :
You be mechanic right
2026-11-01 21:07:47
46
nickname :
U sure say no be ai?
2026-11-01 16:51:16
20
Patek💸🚀 :
You be mechanic??
2026-11-02 03:26:35
25
user 72 :
omo na another one u start so
2026-11-01 19:31:58
5
Idristeemileyin :
Challenge way we Dey manage see where you carry am go
2026-11-01 19:52:03
7
Adetheloverboi👑❤️ :
If I no Dêy sango ota I go Dey ijebuode
2026-11-02 09:20:42
5
KHALEEDO 👹✨ :
See as vanity take fine
2026-11-01 20:20:00
5
(AOD)emeraldkhaxxy :
You be mechanic? 😂
2026-11-02 10:58:02
0
Tima asthestic💓❣️ :
do me 2k abeg😂😂
2026-11-02 12:04:53
1
7seas :
Your oga get money oo rich driver 🥰
2026-11-02 14:35:22
0
Ceazer :
If I no Dey my guy car … I Dey on top bike
2026-11-02 10:30:15
4
. :
Ohh I be no check your page, lol my bad🥲😂
2026-11-01 16:45:25
0
ADEVICK FX 📉📈📊 :
omoh another challenge wey I no fit meet up🥹😭😭
2026-11-02 12:21:31
1
💧IBRAHEEM💧🖤 :
Is good to be mechanic
2026-11-01 21:11:09
3
captain.1237 :
Na just wan finish us with lifestyle, which be car own again
2026-11-02 09:36:13
1
To see more videos from user @bigbossautos, please go to the Tikwm
homepage.