Ara nkan gaza. The kind fraustration wey Dey my body ehn😂
2026-11-02 12:59:42
33
ÀṢÀYÀN :
Almost a year, I don dey fra😫
2026-11-02 14:53:43
12
BENITA🌸🫧 :
Who die??
2026-11-02 15:44:27
36
OMOLABAKE🦋💕 :
E don reach like two years now😭
2026-11-02 14:42:50
11
Opsy Né :
Person just dey use rose I don tire mehn
2026-11-02 18:40:34
7
vivian2badddd😈👩💻 :
One year celibate
2026-11-02 01:07:53
39
Modupeola :
It’s been 5yrs😩😩😩God Abeg
2026-11-02 15:52:39
7
꧁𖣘𝐁𝐄𝐀𝐔𝐓𝐘 𝐉𝐍𝐑𖣘꧂😌❤️ :
Thank God say no be only me 😂
2026-11-02 13:32:11
7
Kashy 🇦🇺 :
Na after one plenty for this comment section 😂
2026-11-02 03:53:19
6
eaglesbaby26 :
Fr i miss man oo
2026-11-01 22:21:28
28
Wicked Sparkle ✨💖♏️ :
Last week person asked me when last I kiss, water nearly comot for my eyes cus I can’t remember the last time I kissed someone since this year I just dey my lane
2026-11-02 12:21:34
16
Sooze :
I still get bad character join now nobody even wan try
2026-11-02 11:10:28
8
ayomikunflorencea :
I don think am this afternoon 😩😂
2026-11-01 20:51:13
18
AskofAjokeunique :
Ur pink lip 👄 vendor pls
2026-11-01 18:51:45
49
To see more videos from user @thrift_by_tamtam, please go to the Tikwm
homepage.