@all.dem.bad.bad.b: Dera Krates next life I go still like to come as a man #humor #blowthisup #jokes #meme #reaction

All dem bad bad boi
All dem bad bad boi
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 November 2026 16:39:55 GMT
161311
25696
720
3953

Music

Download

Comments

chibby557
chibby🎀 :
Nah why u guys must pamper us
2026-11-02 16:13:03
1
sheisjenny5
𝕁𝕖𝕟𝕟𝕪🤍✨🌸 :
my own na 3 months with heavy bleeding 😩
2026-11-02 16:18:32
0
sn.f.agne
SØN ØF AGÎNEŠ 🧸 :
No be me go dey bath every day because I dey menstruate
2026-11-02 16:04:01
0
ritaifunaya
🦋 ᥫ᭡ 𝐈𝐟𝐲 𝐌𝐚𝐦𝐚 🎀 :
What of those that see period for three to four weeks,fear us women ohh
2026-11-02 14:35:34
0
agwuvictoria.com
v💖I💖c💖o💖k💖a :
that's the main reason u guys should respect us 😏
2026-11-01 19:47:20
1764
bigjenny191
Jen NY❤️🫂 :
The fact that am bleeding now 🩸 😂
2026-11-02 15:37:42
35
toxicbitch901
꧁jenix꧂ :
omor na why una suppose dey give girls respect
2026-11-02 11:39:43
178
virtue._smith
virtue _smith :
Another day to remind u that man know what dey are doing
2026-11-02 14:19:13
118
gratefullucifer
Greatful LUCIFER👹 :
No be me them go use do ritual
2026-11-02 13:47:41
91
vickyfundzempire
SON OF GRACE🕊️ :
No be me them go use manpower scatter😂😂
2026-11-01 19:33:02
662
jojoplays48
JoJo🦦 :
Girls are trying ❤️
2026-11-01 17:12:41
605
ayodex2027
🌘EMMANUEL🌒 :
no be me my achievement go be bag and wigs 🤣
2026-11-01 19:34:45
313
themancalledmega
ℳ𝑒𝑔𝒶🧃 :
No be me go be water pikin 😂😅
2026-11-01 19:55:37
215
gracegurl57
🎀Odun🎀 :
And yet most of you men disrespect us 😪
2026-11-01 21:26:56
42
ogechigoodnesses
goodness :
my pride just increased 😁
2026-11-01 20:54:48
91
eyohephzibah
Hephzibah :
una dey mad?😭🤣🤣
2026-11-01 20:49:16
74
nikkynice3
🌸REMII🌸 :
if l said boys no what dy are doing, you guys will think I'm lying 😂😂
2026-11-02 11:58:08
2
editzplug_0
HASTUDIOz :
Women are trying🥹❤️
2026-11-01 17:40:53
60
ayomide_koyum
Hicon ky ♉ :
Even animal sef no bleed 😂💔
2026-11-02 12:20:36
40
folashade376
꧁༒☬𝐅𝐨𝐥𝐚𝐬𝐡𝐚𝐝𝐞☬༒꧂💙👧🌹 :
I will still come as a woman I no fit chest billing,, I no fit give girl my money
2026-11-01 20:10:19
100
fejirobaby
Fejibaby :
shey una don confirm am say women dey try 😩😂 we strong
2026-11-02 14:52:10
11
To see more videos from user @all.dem.bad.bad.b, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About