@viralroomtv: Here’s the moment Matta said Momma purposely said something is fishy cus of Jidex, wait for her response before they later changed it for each other, watch till the end😳 #jidex #momma #matta #fyp #viralroomtv @JIDEX @꧁BIG MOMMA꧂ @MATTA BARIBASHA🥶🥾🦍 @Seun pizzle
Thank God say I no be anybody’s family’s nah watch and go I Dey do 😂😏
2026-11-01 18:15:25
452
M🌹A🌹R🌹Y :
What is this momma problem self
2026-11-01 18:39:30
321
Tee Boy :
there's point on what this girl is saying ooo
2026-11-01 17:12:23
707
sosski :
This momma nah jealousy
2026-11-01 19:00:16
70
ISHOLA👻✅ :
Nh why I no Dey like momma family
2026-11-01 18:13:41
213
Nife🎀 :
Na fact she dey talk ooo
2026-11-01 18:41:50
137
Opemipo :
Be like momma just hear this “are you joking”😂😂
2026-11-01 18:28:27
61
marhyest / NSNV :
The worst part be say thief no Dey collect transfer sef, that matter na beast
2026-11-01 18:53:31
130
Sweet revenge⭐️🥹 :
Ewo momma is saying the truth if truly una get sense on this app oo ajeh she get point
2026-11-01 19:37:47
63
💓~Olive~💓 :
Omoh I swear she get point o so thief no go collect phone true true 😂
2026-11-01 20:19:55
20
RyanLabel.ng :
I like the fact that momma did not gree make he rain curse on mommas family
2026-11-01 19:49:59
39
Simplefaramade :
If na content or real abeg Wetin be her own. Why is she taking it personal. If you people see it well you will understand what’s really going on here if to say Jidex no Dey this matter she won’t take it personal like she’s doing now
2026-11-01 22:54:08
6
𝐌𝐮𝐣𝐞𝐞𝐝𝐚𝐡🦋💕 :
I reject every negativity in this video
2026-11-01 21:43:04
25
deejahmachathy7 :
Ka cool fun momma
2026-11-01 18:34:17
42
🦋ZAYNAB 🦋❤️❤️ :
Omo this momma Dey vex me
2026-11-02 05:28:11
0
🫥💕 :
I love Matta forever 🥹❤️
2026-11-01 18:41:43
56
__Daddy🥷 :
😂 if it happens to another person , he will say the same
2026-11-01 20:02:41
22
ABEKE🎀🌸 :
Nawa ooo 😂Seun pizzle go begin avoid matta now😂😹
2026-11-01 18:18:03
89
Abebiade🧿🐍 :
I like as momma no gree for ham
2026-11-01 19:34:01
18
prettysussy64 :
must she fight everyone that comes are way
2026-11-01 18:38:36
32
dark damsel :
Omo na true momma talk oo
2026-11-01 18:42:09
35
Cosh_001 :
she get point joor
thief go vex collect any means of communication from you
I swear
2026-11-01 21:32:45
8
FOWOSERE💯💰 :
Arm robbery still day collect phone 2026 way track don day everywhere
2026-11-01 19:51:53
22
To see more videos from user @viralroomtv, please go to the Tikwm
homepage.