@seunpizzle_1: No forget 85 bay for you when you open CardSale : DWCRYB nah only new one dey bring ham 📌

Seun pizzle
Seun pizzle
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 November 2026 17:01:09 GMT
281114
68770
312
163

Music

Download

Comments

jesukristi6
Jesus loves you :
what's really matta source of income
2026-11-01 17:06:08
50
bolanle2727
BOLANLE :
momma dessy and matta nah content den dey do I swear
2026-11-02 08:38:21
2
ib.star420
ib star 🌟 :
u seif get your own
2026-11-01 17:24:22
233
nafiugbolahan
hope :
egbon What's this 😂😂😂😂
2026-11-02 04:53:40
0
ayelabola242
Ayelabola🦀🦀 :
See person wey i like before ☺️☺️
2026-11-02 12:44:31
0
mazterddj1
davv.xo 🖤🎀 :
My name is Data my wife name is wi-fi our child name is…….? 😂😂😂
2026-11-01 17:05:34
23
itzbukkybarbie
Bukky Barbie :
Bro Seun you know talk anything ooo😁
2026-11-01 17:03:34
36
oriolowo160
expensive oriolowo :
wetin be mooma own,did he mention dessy
2026-11-01 17:39:32
39
lonelychildneedamg83
𝐁𝐈𝐆 𝐉𝐎𝐄† :
me self I don hear the issues na mama destiny dey wrong guy
2026-11-01 17:06:31
53
user33461766243466
Grace :
Pizzle in white green!
2026-11-01 17:03:59
256
rafiatallidosumum
nikrahba :
i love yout maturity n understanding... you will not fall even jidex. dessy. matta etc forward ever
2026-11-01 19:00:38
14
user9428046155074
j, n, s , BOY ⚡⚡ :
bro why you dey waste my time nah
2026-11-01 17:06:43
2
1717gp
rhida37💫 :
E ko shi lor
2026-11-01 21:17:39
1
queenmimie737
oluwafeyisekemi 🥰❤️ :
make i see someone wey go change my phone android don tire me 😭
2026-11-01 17:06:47
6
adeniyioladega
Adeniyi sobuur :
na momma go later kill you walahi 🤣🤣🤣
2026-11-01 19:05:03
6
bibire1313
BIBIRE :
FR I no support momma but u see matta eh he be person wey be say he like to always dey front he no like make person dey lead am for game or talk 😏and watin momma tell am say e fit be say the robbery na content no pass matta mouth to talk for another person 😏 so why he con take am personal ..... wen bobby talk say them achieve him phone no be matta first accuse am say na lie ? If u reason well u go understand watin momma dey try talk .....
2026-11-01 21:20:07
2
ilorinskincarevendor0
Cosmetics 🛍️ :
Skincare model needed
2026-11-01 19:12:28
0
whitemaneml
Whiteman EML :
matta matter is a matter
2026-11-01 17:08:20
5
funnyjamoly2
🤬jamoly🥾🦍 :
Guys I kill my mum
2026-11-02 12:22:55
1
deolacakesandsurprises
Deolacakes/surpriseinIKD/IJEBU :
Make U and momma sha no fight for this app 😏make una do am lowkey
2026-11-01 21:03:42
2
m_courage00
Courage D :
god father 😂😂
2026-11-01 18:28:14
3
estheryoil
betty :
2026-11-01 17:03:21
2
aremufinest8
Aremu finest :
No go try settle am 😂😂😂😂
2026-11-01 19:45:07
2
anuoluwapo0176
Anuoluwapo :
Kini 😂
2026-11-01 18:15:21
0
To see more videos from user @seunpizzle_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About