@johkasgram: 😔😭#foryoupage #johka #meme

Johka
Johka
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 November 2026 17:57:45 GMT
116306
34100
304
3680

Music

Download

Comments

mfn858w0
Peace :
Money centered asf🥰
2026-11-02 09:12:13
460
simpinn4dee19
dollarpor 🥰🦋 :
Tutorial on how to be a money centered babe abeg😩😩
2026-11-02 06:52:47
1519
houseofzitah
houseofzitah :
I must receive sense from your page 😂
2026-11-02 06:43:29
623
xddddyzk
Abigail Emmanuel :
I’m liking all your posts 😂😂😂
2026-11-01 18:08:46
1441
ufuoma770
Chioma_xo🩵 :
Abeg make this content no end anytime soon
2026-11-01 18:37:19
545
pashie_06
Pashie💙✨ :
Abeg pity me i go change
2026-11-01 18:12:09
323
ladyann617
ÚLARINMA💎 :
Love centered?, naaaahhh!😂…. As I nearly kpai from being an understanding love centered babe, na once I switch…. Na for taking stage I dey let u know wetin dey involved ooo…. Nd before u even see my lips kiss, I go don know how far u don go in convincing me abt it….. No be me dem go dey use “I love u” scope on😂😂😂
2026-11-02 11:58:58
41
beckyfave2
Becky🥹💕 :
Nah love go later kill me😭😭😭
2026-11-01 19:08:00
137
mheso13
peace mmesoma :
Craze don dey worry love centered babe 😭😭😭
2026-11-02 00:08:27
66
_adorkor
𝕾𝖔𝖗𝖆🌸 :
This trend Dey sweet me pass
2026-11-03 17:55:49
0
........mellian1
💋🍫😻 :
Una just Dey shade me anyhow 😹😭
2026-11-01 18:30:37
59
mere.onmars
ilvgigs🤷 :
always and forever in front..tenkss
2026-11-02 22:59:03
2
ugegbe202
Zenaya♾️❤️~wata🎀 🌙 :
U just full my status 😂😂
2026-11-01 18:30:25
33
wura236
Wura236 :
Understanding babe and hunger 5&6 😂
2026-11-02 19:23:45
2
chidera_umeh
Dera baby 💖 :
Na when I don Dey loose feelings I go begin bill man😂😂😂 When I’m in love, stupidity locks my mouth to ask for anything 😂😂
2026-11-02 09:49:17
8
hameerah_ar
H💐🥹❤️ :
Is okay naww😭🤦🏽‍♂️…
2026-11-02 06:58:54
38
godsgiftiswicked
osarieme 👿🧞‍♀️ :
i love ur content 🥰
2026-11-01 19:14:14
20
surysemblished_suleja
SULEJA |ABUJA EVENTS DECORATOR :
Na me dey the left side 😂💔
2026-11-02 18:12:41
1
jessicalevii
Jessicalevi :
Money centered 4eva
2026-11-01 22:19:17
12
spammsforjessie1
ms.Jay🖤✨ :
Ohh lord 😂😂 anger wan take over love centered babe
2026-11-01 19:38:34
5
pexxie46
That Gurl Pexxie💕🍒 :
I don follow you ooo, I love your content 😭😹🥹
2026-11-01 18:34:21
7
preccy_floral_decor
FLOWER DESIGN_LAGOS🌸 :
I no fit download why😭
2026-11-01 18:11:39
5
bammie404
⃟ :
Tutorial on how to be money centered??? Are yall fr😭😹😹
2026-11-02 10:21:40
7
gucidaesthetics1
gucidaesthetics1 :
Your videos don Dey blur for WhatsApp sef 🥰😂
2026-11-02 08:56:53
7
pretty._chisom
Chisom❤️ :
Na me dey corner oh 😭😭
2026-11-02 07:00:47
6
To see more videos from user @johkasgram, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About