@demigod01_: Why me🥲

༒𝐃𝐄𝐍𝐙𝐘༒✨💙
༒𝐃𝐄𝐍𝐙𝐘༒✨💙
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 November 2026 21:19:30 GMT
32333
6313
198
888

Music

Download

Comments

favy_6432
Maria 🥲😌 :
omor no be lie 🥹🥹 so times I feel like I'm bad luck
2026-11-01 22:15:18
206
joychris622
J✧O✧Y🦋🌈 :
i did this for my ex,i did that for my ex,oga do for me too joor!!
2026-11-01 22:52:52
39
mhiz.anugo.jr
💞Harmony❤️‍🩹💋 :
it now feels like am bad luck I have accepted my faith
2026-11-02 00:20:57
44
user8075740722558
Nana Yaa :
Omo, i just dey do understanding girl for all my relationship oo 💔
2026-11-01 22:36:47
43
lilyfavourjoseph1
favorite girl 😜😜 :
them use understanding girlfriend swear for me
2026-11-01 22:54:48
21
just.a.gurl265
Just a gurl 🤗💔 :
sometimes I will be thinking if person curse me 😭 abi my ex swear for me
2026-11-02 04:23:10
5
adanatio2
Ada’s treats and more 🥜🥤🍰 :
The worst part if he later guide he go break up with me wen the money finish he will come back and beg 🥺🥺🥺
2026-11-02 01:14:36
17
snowyfavy6
CHIMKAMSO💞 :
You just hit me😞🤧😩
2026-11-01 21:41:21
51
ifheoma1
Oma~rose🌹 :
Dem swear for me with babe wey no guide??
2026-11-02 03:16:54
8
iamshuga2
Ebube ❤️‍🩹 :
so we planty wey dey experience dis thing😂cos I don tireeeeeee😪😂
2026-11-02 00:33:41
9
sassygirlp05
PROSPER WILL HEAL ❤️‍🩹 :
I go come dey feel like bad luck Omo ehh
2026-11-02 04:36:28
5
user3578550276886
Nancy Nizzy :
Aswear 😹 dem go jus dey broke 😩😭
2026-11-01 21:37:40
10
cindymiranails
Cindymira 🖤 :
like is it you or the gurl?
2026-11-01 22:50:04
1
paulamankabmj
Måñks 💓 :
Where's the lie😂
2026-11-01 21:23:27
7
bella.beauty009
IFEOMA 😝🖤 :
like frrrrrrr 💔🤧🥹😭
2026-11-02 05:03:28
1
busay_o
Àríkẹ́🤭💕 :
omo so we plenty like dis🥺💔
2026-11-02 01:01:12
1
vicky93711
vicky 💗🌹 :
This is so true
2026-11-01 22:52:44
1
queenchecherita
CHINECHEREM ✝️✍️🌹🌹 :
Guyyyy 😭😭
2026-11-01 23:08:10
1
user2116052269867
Amara💝💝 :
ah swr e worry mind ooo
2026-11-01 21:28:20
6
myra__editzzz
Myrå_edits🦇 :
omo
2026-11-02 01:57:04
0
callmedora55
She is Dora ❤️‍🩹💕 :
Omo I think say na only me na when them Dey go through a lot them go Dey ask me out when them Dey hot them no see me oh 😔
2026-11-02 02:59:59
0
yanan04071
Yanan :
come be like na me be badluck, I tire sef
2026-11-02 05:04:40
0
cluster332
winifred😈❤️❤️‍🩹😌 :
Omo eh 💔😢
2026-11-01 23:12:35
1
clowee_richard
Chi_oma🙂‍↔️💕 :
2026-11-01 22:16:46
3
thegirlyusrah
🌺 åbĩłųsħ 🌺 :
Aswr 😭😭
2026-11-01 22:32:13
3
To see more videos from user @demigod01_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About