People wey buy solar no be transfer I no understand
2026-11-02 01:38:39
111
Vicky_good_hairs :
But the money look like ransom money
2026-11-02 07:06:27
98
MR KINGS❤️⚽💯 :
Vdm has loose value, I'm hating him already.
2026-11-02 07:39:09
13
Now Affairs 🏴🐸🌐 :
The guy is restless[Laugh approved]
2026-11-02 05:35:57
62
chibaby :
I been think say una say vdm nah perfect person 😅😅
2026-11-02 06:14:56
85
juliemorgan23 :
Too much pride is making him lose focus 💯😏
2026-11-02 08:13:57
21
BiGWiN ♏ 🦂 :
He wan pressure Blord wey dey chop dollars with old Naira Notes 😂😂
2026-11-02 06:46:44
59
StarBabe :
He is really under pressure🤣🤣🤣🤣
2026-11-02 03:04:06
63
O.O Classic Architecture. :
This days 😂😂😂VDM no con Dey repeat fra 😂
2026-11-02 06:38:38
28
✨𝓡𝓲𝓻𝓲 🍒💕 :
I like this guy already 😭drag am for me 😂😂make nobody hate VDM pass me oh
2026-11-02 11:30:36
1
Mr eqation :
He no fit take break bcos. na threre he dey see money.na content creator him be
2026-11-02 03:25:08
83
Cassidy :
for this same Nigeria wey people no dey carry cash again wey even to buy something worth 10k dey will do online transfer.
2026-11-02 04:07:43
57
⛵ESBEX💕BEAUTY💍 :
he's going through a lot
2026-11-02 11:10:45
0
Ekoo :
Una contribute NGO . . Him dey enrich himself
2026-11-02 11:18:34
1
Emeka 190 :
I think this guy is right💯
2026-11-02 10:57:46
1
jane🖤 :
Make i hear say no be money for person tiffing wey them tif the person
2026-11-02 11:00:42
0
Paula Ezeanwe :
I swear
2026-11-02 07:29:07
0
Asaamoga Timothy :
I'm glad b lord is doing extremely well.
2026-11-02 08:38:15
8
blake shelton :
Business way E no get store how people take buy solar with cash 💰
2026-11-02 03:51:43
38
philipah💕✨ :
Na Content Creator nau
2026-11-02 07:47:00
7
SOFT BIGBEN 💕🕊️ :
Omo I wonder oh where his customers see this amount of cash and he show us credits alert but his counting physical cash so how did the cash amount to the 90 million when you are still counting it and why loosing the wraps to recount again
2026-11-02 04:42:34
13
Fred Thomas :
na content creator na [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-02 04:28:08
13
Dani Crystal :
no be today I noticed vdm don map
2026-11-02 06:50:00
7
I Love me :
He is doing money laundering.
2026-11-02 03:49:44
14
To see more videos from user @di_vine40, please go to the Tikwm
homepage.